t4k.info Тексты песен для разучивания и караоке

текстов песен: 1499564

исполнителей: 226923

  • Меню
    • Исполнители
    • Треки
    • Альбомы
    • Жанры
    • Лейблы
    • Года
    • Языки
  • В закладках: 0
  • Фильтр
Поиск по базе с фильтром по: жанрам, лайкам и фразам
введите запрос в строку поиска
введите запрос в строку поиска
введите запрос в строку поиска
введите запрос в строку поиска
введите запрос в строку поиска
Очистить форму
Подбери фильм на вечер по своим предпочтениям, среди 65480 лучших подборок!
Тексты песен » все песни » зарубежные » на букву: W » Wetin Man Go Do

Текст песни Wetin Man Go Do (Burna Boy) с переводом

2019 язык: английский
88
0
3:08
0
Песня Wetin Man Go Do группы Burna Boy из альбома African Giant была записана в 2019 году лейблом Bad Habit, язык песни английский, ниже вы найдете ее перевод на русском языке, песня исполняется в жанре африканская музыка, вы можете слушать ее, изучить слова или скачать текст бесплатно, прокомментировать, как саму песню так и смысл который она в себе несет.
исполнитель:
Burna Boy
альбом:
African Giant
лейбл:
Bad Habit
жанр:
Африканская музыка

Arrrhhhh

Champion

People wey dey Shayo

Those people dey here now

People wey dey jaiye oo

Those people dey here now na na

Them no dey call me tele oo

But them dey ca-call me now

Na empty belle oo

Na im make man dey feel somehow

I call my aza

Sey i be wan cashout

Sey make i put ten thousand

I put ten thousand

Everybody con cashout

Thank jehovah

Put am for my aza

Begin to find another ah ah

Waka waka no rest oo

Wetin man go do

Money go dey for madam to cook Ogbono

Wetin man go do

Your pikin sef e gass go school ooh

Wetin man go do

When money come e go hear

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

Wetin man go do ooo

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

Wetin man go do oo

God I dey serve e

No go let my blessings to pass me

Enemy no go laugh me

Make the money chill and relax me

If the money dey we go faji oo

I go be the life of the party oo

E go be like sey na magic

Call me jazzman abra cadabra oo

Waka waka no rest oo

Wetin man go do

Money go dey for madam to cook ogbono

Wetin man go do

Your pikin sef e gass go school ooh

Wetin man go do

When money come e go hear

Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do (oh ro ro ro ro)

Wetin man go do ooo

Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do (oh ro ro ro ro)

Wetin man go do

Man go fight for money (wetin man go do)

Man go fight for woman (wetin man go do)

Man go fight for business (wetin man go do)

Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh

Body don dey tire

Body no be firewood (wetin man go do)

Body don dey tire

Body no be firewood (wetin man go do oo)

Wetin man go do oo do oo

Wetin man go do doo ooo

Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo

Wetin man go do

Перевод песни Wetin Man Go Do

Arrhhhhh ...

Чемпион!

Люди, wey dey Shayo,

Те люди, dey здесь сейчас.

Люди, wey dey jaiye oo

Те люди, дей здесь, На-На-На,

Они не дей, Зови меня теле-о,

Но они, дей-ка, Зови меня сейчас.

На пустой красавица ОО

На я заставляю человека дей чувствовать себя так или иначе.

Я называю себя Аза

Сэй, я буду Вана, обналичиваю

Сэй, заставляю меня положить десять тысяч.

Я поставил десять тысяч.

Все con cashout

Спасибо Иегова

Put am для моего Аза

Начинают искать другого аА Аа

Вака Вака нет покоя ОО

Wetin Man go do

Деньги идут dey для мадам, чтобы готовить Ogbono

Wetin man go do

Your pikin sef e gass go school ooh

Wetin man go do

When money come e go hear

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do, а-а ...

Wetin Man go do

Wetin man go do ooo

Wetin man go do, а-а ...

Wetin man go do, а-а ...

Wetin Man go do

Wetin man go do oo

Боже, я дей, служи мне,

Не уходи, позволь моим благословениям пройти мимо меня,

Враг, не уходи, смейся,

Заставь деньги остыть и расслабь меня.

Если деньги dey, мы идем фаджи ОО.

Я иду, будь жизнью вечеринки, ОО

И иди, будь, как Сей-на-Мэджик.

Зови меня джазменом абра кадабра ОО

Вака Вака, нет покоя ОО

Wetin Man go do

Деньги идут dey для мадам, чтобы готовить ogbono Wetin man go do Your pikin sef e gass go school ooh Wetin man go do When money come e go hear Wetin man go do uh (ah ra ra ra ra) Wetin man go do uh (ah ra ra ra ra) Wetin man go do (oh ro ro ro) Wetin man go do ooo

Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do ah (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do (oh ro ro ro ro ro)

Wetin man go do

Человек идет бороться за деньги (wetin человек идет делать)

Мужчина, иди, борись за женщину (ветин, парень, иди, делай!)

Человек, иди, борись за бизнес (ветин, иди, делай!)

Парень, иди, борись за ерунду (ветин, иди, делай).

Тело Don dey tire

Тело не быть дровами (wetin man go do)

Тело, Дон дей, шина,

Тело, не быть дровами (wetin man go do oo)

Wetin man go do oo do Oo

Wetin man go Doo ooo

Wetin man go do oo do OO do OO do OO doo

Wetin Man go do

Скачать:
  • TXT
  • / FB2
  • / EPUB
  • / MOBI
  • / PDF
Нравится 0

Понравилась песня? Лайкни ее и оставь свой комментарий!
Делись в комментариях своим мнением о песне: о чем эта песня по твоему?

Другие треки исполнителя

Na so E Suppose Be
2013
L.I.F.E - Leaving an Impact for Eternity
All Eyes on Me
2014
Levels
Tonight
2013
L.I.F.E - Leaving an Impact for Eternity
Like to Party
2013
L.I.F.E - Leaving an Impact for Eternity
Firewood
2011
Best of Burn Series, Vol. 1
Freedom Freestyle
2011
Best of Burn Series, Vol. 1

Похожие треки

Back to Love
2014
Brymo
Prick No Get Shoulder
2014
Brymo
Dear Child
2014
Brymo
Never Look Back
2014
Brymo
Alone
2014
Brymo
Jungle Fever
2014
Brymo
No Limitations
2017
Gbenga Adenuga
Don't Replace Me
2017
Rebecca Ogolo
Yes Sir
2017
Tosin Bee
Need You
2018
Bryan K
On God
2019
Dapo Marino
Isheyen
2019
Naira Marley
Presence
2020
Same Og
Oluwatise
2020
Veekthor Jharmz

Добавить комментарий

*Все поля обязательны к заполнению.

Нажимая на кнопку "Отправить комментарий", я даю согласие на обработку персональных данных.

Песни по алфавиту

русские
зарубежные
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е/Ё
  • Ж
  • З
  • И/Й
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Щ
  • Ы
  • Э
  • Ю
  • Я
  • #
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #

Последние комментарии

До свидания, романтика!

TanyaRADA пишет:

- спасибо! От Души!!! ( Улыбаюсь...)все так!!!
Я люблю тебя до слёз

Liza пишет:

Любимая песня моей мамы

Популярные лейблы

CD Baby Tunecore Sony Universal Music Warner Orchard Believe Century Media Capitol Parlophone
Показать все лейблы

Популярные исполнители

Beautiful Nubia and the Roots Renaissance Band Johnny Clegg & Juluka Sipho Mchunu Ferre Gola WizKid Shatta Wale Badoxa Youssou N'dour Cordel do Fogo Encantado Koffi Olomidé Kaysha
Показать всех исполнителей

Популярные жанры

Поп Иностранный рок Иностранный рэп и хип-хоп Альтернатива Кантри Музыка мира Инди Латиноамериканская музыка Метал Электроника
Показать все жанры

Нажимая на кнопку "Отправить", я даю согласие на обработку персональных данных.

О нас

© 2019 - 2025 t4k.info Все права защищены

При использовании любых материалов
с данного сайта обязательно активная
гиперссылка на страницу-источник информации.
  • Контакты
  • О сайте

Правообладателям

Сайт не содержит mp3 песен, минусовок, аккордов и другого нелегального контента. Тут только тексты песен на законных основаниях.

Контакты и статистика

[email protected]
Яндекс.Метрика
  • Политика конфиденциальности
  • DMCA / Авторские права
  • Условия использования