Which kind life be this wey
Man pikin no fit dey drink water and drop cup
No be say I no dey
Do my best but as e dey be now nothing don xup
E dey be like God dey play ojoro, abi we sef no follow?
To think am sef dey make me feel like say I don dey kolo
Akpos, e be like i go follow you reason that your matter,
I cannot come and kill myself with all this quanta cheiiii
(Hook)
My mama tell me say nah Jesus be the way
But that one no be today e don tey.
Cos with all the kata kata wey man dey face
Nah to just roll one tap and blow the pain away
E no concern me If e no good pass me the kpoli
(One tap)
If nah craze make I craze I no send oooh just gimme
(One tap)
I no mind if I go go jail jare just pass me this one tap eh
(One tap)
E be like medicine for the pain oh oh, just gimme
(One tap)
Everything don bizzle, I dey for sky level
Shebi nah earth we still dey or nah heaven?
I no know but I like the place I dey
As long as I no dey feel my pain
And if the pain show up I go roll one tap again to maintain my lane
Akpos, e be like you go roll one tap for me again
I need to clear my head from all of this my gbege
My mama tell me say nah Jesus be the way
But that one no be today e don tey.
Cos with all the kata kata wey man dey face
Nah to just roll one tap and blow the pain away
If rizzla no dey use e paper cos all die nah die
(One tap)
E get the way body dey do me baba,
(One tap)
As long as say I no go feel my pain for the now I go high go Spain
(One tap)
E be like medicine for the pain oh oh, just gimme
(One tap)
Charlie Wey you
E clear say the problems of life don dey weigh you
Poverty be like the prison wey dem jail you
Cos day and night you dey shack garri like say you be Shehu
The government no dey help matters
You suppose fall back to family now but nobody get cheddas
So you carry your last card play 12
games, one game still cut am shebi nah Judas?
The truth be say mehn I’ve been there & done that
I know how e dey be like believe I no dey run mouth
But that one tap for the pain,
go just take you one step closer to the grave
I no fit lie for you baba,
you know say you be my real G, carry your problems give baba
Na Him be the real G
Wey go take all the pain & the sorrow away
You go smile again e no go tey baba
No be lie wey your mama talk when she say nah Jesus be the way
And em no be just the way
Nah only am fit take your pain away
Cos with all the kata kata wey man dey face
Nah to carry body gum the person wey fit help you run your race
Every other way nah story
I no fit like for you my hommie, forgetii kpoli
One tap fit make you enter one chance
SAY NO TO DRUGS
Перевод песни One Tap
Какой вид жизни быть этому
Человеку, который не подходит дей, пить воду и пить чашку,
Не говорить, что я не дей
Делай все, что в моих силах, но как и дей, будь теперь ничем, Дон КСУП.
И дей, будь, как Бог, дей, играй в охоро, Аби, мы не будем следовать?
Чтобы думать, что это sef dey, мне хочется сказать, что я don dey kolo
Akpos, e, как будто я иду за тобой, потому что твое дело,
Я не могу прийти и убить себя со всей этой quanta cheiiii.
(Хук)
Моя мама говорит мне: "Не-а, Иисус, будь таким,
Как есть", но этого не будет сегодня и не будет.
Потому что со всем ката-ката-ката-Вей-Мэн-дей лицом
Нах, чтобы просто свернуть один кран и прогнать боль.
И не волнуйся обо мне, если и не хорошо, передай мне kpoli.
(Одно прикосновение)
Если нах увлечение заставит меня поволноваться, я не пошлю Оооо, просто дай мне.
(Одно прикосновение)
Я не против, если я отправлюсь в тюрьму, джэйр, просто передай мне это одно прикосновение.
(Одно прикосновение)
E, как лекарство от боли, О-О, просто дай мне
(Одно прикосновение)
Все, Дон бизль, я дей для небесного уровня,
Шеби нах, земля, мы все еще дей или нах, небеса?
Я не знаю, но мне нравится место, где я живу,
Пока я не чувствую свою боль.
И если боль появится, я снова закатываю один кран, чтобы сохранить свою полосу
Акпос, e, как будто ты снова закатываешь один кран для меня.
Мне нужно очистить свою голову от всего этого, мой гбэдж.
Моя мама говорит мне: "Не-а, Иисус, будь таким,
Как есть", но этого не будет сегодня и не будет.
Потому что со всем ката-ката-ката-Вей-Мэн-дей лицом
Нах, чтобы просто свернуть один кран и прогнать боль.
Если риззла не dey использовать e paper, потому что все умирают, не умирают.
(Одним прикосновением)
E получить то, как тело dey do me baba, (
одним прикосновением)
, пока я говорю, что не иду, чувствую свою боль, теперь я поднимаюсь, иду в Испанию.
(Одно прикосновение)
E, как лекарство от боли, О-О, просто дай мне
(Одно прикосновение)
Чарли Уэй, ты
Ясно говоришь, что проблемы жизни не весят тебя.
Бедность, как тюрьма, Вэй-дем-тюрьма,
Потому что днем и ночью ты, дей-Шак-Гарри, говоришь, что ты Шеху.
Помощь правительства не имеет значения.
Ты думаешь, что вернешься к семье, но никто не получит чеддаса.
Итак, ты носишь свою последнюю карту, играешь в 12
игр, одна игра все еще отрезана, неужели шеби нах Иуда?
По правде говоря, скажи мне, что я был там и сделал это.
Я знаю, каково это-верить, что у меня нет рта,
Но этот один удар для боли,
иди, просто сделай один шаг ближе к могиле.
Я не вру тебе, детка,
ты знаешь, скажи, что ты моя настоящая гангстер, неси свои проблемы, дай баба
На него, будь настоящей гангстером.
Уэй, иди, забери всю боль и печаль.
Ты снова улыбаешься, и нет, Иди, детка.
Нет, не лги, Вей, твоя мама, говори, когда она говорит: "Нет, Иисус, будь, как
Есть, и они, не будь, как есть".
Не-а, только я подхожу, забери свою боль,
Потому что со всем ката-ката-Вэй-Мэн-дей-лицо,
Не-а, чтобы нести жвачку, человек, который подходит, поможет тебе управлять своей расой.
Любой другой путь, нах история.
Я не подхожу, как для тебя, моя мама, forgetii kpoli,
Одно прикосновение заставляет тебя войти, один шанс
Сказать " НЕТ " наркотикам.
TanyaRADA пишет:
- спасибо! От Души!!! ( Улыбаюсь...)все так!!!Liza пишет:
Любимая песня моей мамы