wo ni
mo ni kilele
eh ehe ehhh
oh oh
baby no go look uche face follow me dey go on a wave
oya give me sample ekwe baby i go love you everyday
see i no go do you bad thing me i no go use you throwe
na na na eh oheh
tele mi let me take you round town we will be rolling in my new mercedes
tele mi me and you go be five and six mo ti renikeji
o baby make dem talk anything wey dem wan talk kosi qwery
you dont know aa minz
i wan follow you talk o sho ma ba mi ni gbolohun
is like am falling in love o jem ba e so ko to dun
am calling your phone pick up o eh owe
na only you wey i fit love o
me i want to me i want to talk o
before the matter before the matter long o
am calling your phone pick up o
na only you wey i fit love o na only you wey i fit love o sister
so no dey give me trouble so no dey come dey give me trouble jika
way that you whine that thing make me dey want to dey mayan
baby if you give me that thing i go give you heart desire
tele mi let me take you round town we will be rolling in my new mercedes
o baby me and you go be five and six mo ti renikeji
o baby make dem talk anything wey dem wan talk kosi qwery
you dont know aa minz
i wan follow you talk o sho ma ba mi ni gbolohun
is like am falling in love o jem ba e so ko to dun
am calling your phone pick up o eh owe
na only you wey i fit love o
me i want to me i want to talk o
before the matter before the matter long o
am calling your phone pick up o
na only you wey i fit love o
Перевод песни Talk
wo ni
mo ni kilele
эй, эй, эй!
О, О,
детка, не смотри на меня, следуй за мной, дей, иди на волну,
Ойя, дай мне образец, детка, я буду любить тебя каждый день.
видишь ли, я не иду, ты делаешь плохую вещь, я не иду, я не использую тебя, брось.
На-На-На-э-э-э,
теле-Ми, позволь мне взять тебя в город, мы будем кататься на моем новом Мерседесе.
теле-Ми, я и ты, будь пятью и шестью, МО-ти-реникедзи.
О, детка, заставь dem говорить все, что угодно, wey dem wan говорить kosi qwery,
ты не знаешь AA minz.
я хочу следовать за тобой, говорить о шо Ма Ба ми ни гболохун,
как я влюбляюсь о джем Ба и так ко Дун.
я звоню на твой телефон, забираю долг.
на только ты, wey, я подхожу любви.
я хочу, я хочу, я хочу поговорить,
прежде чем дело, прежде чем дело, долго, о ...
я звоню на твой телефон, подними трубку, о,
НА, только ты, я подхожу любви, о, только ты, я подхожу любви, о, сестра,
так что нет, дей, дай мне неприятности, так нет, дей, приди, дай мне неприятности, Джика,
как ты скулишь, эта штука, заставь меня дей хотеть дей Майя.
детка, если ты дашь мне то, что я иду, даю тебе желание сердца,
позволь мне взять тебя в город, мы будем кататься на моем новом Мерседесе.
О, детка, мы с тобой будем пятью и шестью МО ти реникедзи.
О, детка, заставь dem говорить все, что угодно, wey dem wan говорить kosi qwery,
ты не знаешь AA minz.
я хочу следовать за тобой, говорить о шо Ма Ба ми ни гболохун,
как я влюбляюсь о джем Ба и так ко Дун.
я звоню на твой телефон, забираю долг.
на только ты, wey, я подхожу любви.
я хочу, я хочу, я хочу поговорить,
прежде чем дело, прежде чем дело, долго, о ...
я звоню на твой телефон, поднимаю трубку,
о, НА, только ты, wey, I fit love o.

TanyaRADA пишет:
- спасибо! От Души!!! ( Улыбаюсь...)все так!!!Liza пишет:
Любимая песня моей мамы