Odi don don
I must worry worry dem gan
As I don be shine shine bobo
I must to worry worry dem gan
Tele tele
Dem been dey take us laugh oh
But Nowadays…
We dey ball like pele
Life wey sweet
Shebi na money do am
From grass to grace
Shebi na God dey do am
You say
No be by power
Now Me I go chop my life like shawarma
HOOK
See as the boy fresh oh
E be like today bread oh
I say poverty don cast oh
Who Godi done bless oh
When I pull up in a lambo
Dem dey ask say who that oh…
Shey no be that boy wey
Dey roast that year for ishashi
I Dey do my thing Jeje
I no be copy cat
Because I Sabi book oh
I no dey giraffe
After I give dem 1… ahh
Dem say make I give them again
Won yari kpe dem want jirate
Oya DJ play am again
Tele tele
Dem been dey take us laugh oh
But Nowadays…
We dey ball like pele
Life wey sweet
Shebi na money do am
From grass to grace
Shebi na God dey do am
You say
No be by power
Now Me I dey chop my life like shawarma
HOOK
See as the boy fresh oh
E be like today bread oh
I say poverty don cast oh
Who Godi done bless oh
Charlie what be the matter
Leave me make I waka
When I been dey call you shey you answer
Shebi you no answer me
Na baba God be the answer
I no fit to talk plenty grammar
But I know say you are feeling me
Odo dance am if you feeling me eh…
After I give dem 1
Dem say make I give them again
Won yari kpe dem want jirate
Oya DJ play am again
Tele tele
Dem been dey take us laugh oh
But Nowadays…
We dey ball like pele
Life wey sweet
Shebi na money do am
From grass to grace
Shebi na God dey do am
You say
No be by power
Now Me I go chop my life like shawarma
OUTRO
Uhhh everybody call me RBREED oh
Na me be the don dada
Everybody follow lead oh
Перевод песни Tele Tele
Оди дон дон.
Я должен волноваться, волнуйся, дем Ган,
Пока я не буду сиять, сиять, Бобо.
Я должен волноваться, волнуйся, дем Ган,
Телек,
Дем был дей, Рассмеши нас, о,
Но в наши дни ...
Мы, дей Болл, как Пеле,
Жизнь, дей, сладкая
Шеби на деньги,
От травы до благодати,
Шеби на Бога, дей ду ам.
Ты говоришь:
"нет, будь силен"
, теперь я иду рубить свою жизнь, как Шаурма.
Хук,
Смотри, Как мальчик, свежий, о,
И будь, как сегодня хлеб, о ...
Я говорю: бедность, Дон, брось, о,
Кто, Боже, благословил, о ...
Когда я подъезжаю к Ламбо
Дем дей, спроси, скажи, кто это, о...
Шей, не будь этим мальчиком, Вэй
Дей, жарь этот год для ишаши.
Я Dey делаю свое дело, Jeje.
Я не быть копией кошки,
Потому что я Саби книга.
Я не Dey giraffe
После того, как я дам dem 1 ... А-
А-А-А-А, скажите, пусть я дам им снова.
Выиграл yari kpe dem хочу jirate
Oya DJ играть снова
Теле-теле
Dem был dey, возьми нас смеяться, О,
Но в наши дни...
Мы dey ball, как
Жизнь Пеле, Wey sweet
Shebi na money do am,
От травы до благодати
Шеби на Бога, dey do am
Ты говоришь:
"нет, будь силен"
, теперь я, дей, рублю свою жизнь, как Шаурма.
Хук,
Смотри, Как мальчик, свежий, о,
И будь, как сегодня хлеб, о ...
Я говорю: бедность, Дон, брось, о,
Кто, Боже, благословил, о ...
Чарли, в чем дело?
Оставь меня, сделай меня Вака,
Когда я был дей, называй тебя Шей, ты отвечаешь
Шеби, ты не отвечаешь мне.
На-Баба, Бог, будь ответом.
Я не могу говорить много грамматики,
Но я знаю, скажи, что ты чувствуешь меня.
ОДО, танцуй, если ты чувствуешь меня, а...
После того, как я дам дем 1.
Dem говорит, заставь меня дать им снова.
Выиграл yari kpe dem хочу jirate
Oya DJ играть снова
Теле-теле
Dem был dey, возьми нас смеяться, О,
Но в наши дни...
Мы dey ball, как
Жизнь Пеле, Wey sweet
Shebi na money do am,
От травы до благодати
Шеби на Бога, dey do am
Ты говоришь:
"нет, будь силен"
, теперь я иду рубить свою жизнь, как Шаурма.
Все зовут меня RBREED, О,
На меня, будь донададой,
Все следуют за свинцом, о,

TanyaRADA пишет:
- спасибо! От Души!!! ( Улыбаюсь...)все так!!!Liza пишет:
Любимая песня моей мамы