No moneeeeeeeey
No woman
More money
More women
If you no get money
She no go hear your story
If you get too much money
She go hear your story
In the beginning of your life
You dey work for big company
You are bless with many things
You dey see plenty money
Fine ladies dey come your way
Some of them dey play with you
Most of them dey follow you yarn
Dem dey follow you go around
One of them turn to be your wife oh
You dey bath am with money
She dey call you my honey
She dey even call you my money
You dey give am wetin she wants
If you call her she go respond
She dey cook better food for you
Na everyday you dey enjoy
Sudden sudden suddenly
Many things don dey change oh
Many things don dey happen oh
Things don dey turn around oh
No money for pocket oh
No money for bank oh
Ladies no dey come again
Friends no dey come again
The wife wey dey for house oh
Everyday she day complain oh
If you call her may she come oh
She know want hear, she know wan come
Перевод песни No Story
Нет moneeeeeeeey
Нет женщины
Больше денег
Больше женщин,
Если ты не получишь денег,
Она не пойдет, услышит твою историю.
Если ты получишь слишком много денег,
Она услышит твою историю
В начале твоей жизни.
Ты, дей, работаешь на большую компанию,
Ты благословляешь многие вещи,
Которые ты, дей, видишь, много денег,
Прекрасные дамы, дей, иди своим путем.
Некоторые из них играют с тобой.
Большинство из них, дей, следуют за тобой.
Дем дей, следуй за тобой.
Одна из них станет твоей женой.
Ты, дей, купаешься с деньгами,
Она, дей, зовет тебя, моя милая,
Она, дей, даже зовет тебя, мои деньги,
Которые ты, дей, даешь мне, она хочет,
Если ты позвонишь ей, она ответит,
Она, дей, приготовит тебе лучшую еду.
На каждый день ты наслаждаешься
Внезапным внезапным внезапным.
Многое меняется, о, Дон дей.
Много вещей, которые Дон дей случается, О,
Вещи, которые Дон дей оборачивается, О ...
Нет денег на карманные деньги.
Нет денег на банк, о,
Леди, нет, дей, приходи снова.
Друзья, не дей, приходи снова.
Жена wey dey для дома, о ...
Каждый день она жалуется, о ...
Если ты позовешь ее, пусть она придет.
Она знает, что хочет услышать, она знает, что Ван пришел.
TanyaRADA пишет:
- спасибо! От Души!!! ( Улыбаюсь...)все так!!!Liza пишет:
Любимая песня моей мамы