Тексты и переводы песен /

Finish Work | 2016

Finish finish finish work o
Finish finish finish eeeh
where them dey
you said i cant make it in ph (where you dey)
ive toured around the world scatter otu for uk
my pounds na large made
how many wey them dey
so why i no go win them like nyesom wike where them deeeeey
because they use to know you as nwa ogbonye
There is something wey dem no know
Obu chukwunaenye, chukwunaenye ee chukwunaenye oo eh.
My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
E yeah yeah
God dey finish work oo (finish finish work o)
Ndi onwuwa (ndi onwuwa)
Ndi asiri (ndi asiri)
Ndi cho cho cho for another man wahala
I do like this you talk I do like that na war let me ask you imarula imarula
ee) akaraka si na iche na iche omerumaya oburunu iheoma ee omerumaya oburunum
ihe oma ma papa were were were
If God put you on top nobody can stop nobody can curse ee
My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
E yeah yeah
God dey finish work oo (finish finish work o)
You dey jellof oo (jellof oo) you dey enjoy oo (enjoy oo) but when I enjoy
anyaufugi tuwanununu but when enjoy my own anyagi na bolo bolo aboby nawa
oo (nawa oo) I say nawa oo (nawa oo) nawa oo
Leave me make I drink water, leave me make I drop cup, leave me make I dey on
my lane oo (dey on my lane oo) as you see me so (see me so) I no like okoro abegi
leave me alone (alone oo)
My people na God I dey serve they finish work oo
Finish finish finish work oo
My brother na God I dey serve dey finish work
Finish finish finish work oo
God e good good ee (finish finish finish work o)
My own God is faithful to me (finish finish finish work o)
Yeah yeah yeah yeah yeah o ain
Finish finish finish work o…

Перевод песни

Финиш, Финиш, финиш, работа,
Финиш,
Финиш, финиш, Финиш, эээ, где они, дей
ты сказал, что я не могу сделать это в ph (где ты, дей)
я объездил весь мир, разбросал ОТУ по Великобритании,
мои фунты на большом
сколько их Уэй, дей,
так почему я не собираюсь побеждать их, как ньесом Уайк, где они, Диди,
потому что они знают тебя как НВА огбонье?
Есть что-то, о чем мы не знаем,
ОБУ, чуквунаэнье, чуквунаэнье, ОУ, чуквунаэнье.
Мой брат на, Бог, я Dey служить, они заканчивают работу,
Заканчивают, заканчивают работу, О,
Да, да.
Бог дей, закончи работу, ОО (закончи, закончи работу, о)
НДИ онвува (НДИ онвува)
НДИ Асири (НДИ Асири)
НДИ чо чо чо для другого мужчины вахала
Мне нравится это, ты говоришь, мне нравится эта война, позволь спросить тебя, имарула,
имарула, ээ) акарака, си, на, ИЧЕ, на, омерумая, обуруну, ихэома, ээ,
омерумая, обурунум, Ихэ, Ма, папа, были
Если Бог поставит тебя на вершину, никто не остановит, никто не сможет проклинать ее.
Мой брат на, Бог, я Dey служить, они заканчивают работу,
Заканчивают, заканчивают работу, О,
Да, да.
Бог дей, закончи работу, ОО (закончи, закончи работу, о)
Ты дей джеллоф ОО (джеллоф ОО) ты дей наслаждаешься ОО (наслаждаешься ОО) но когда я наслаждаюсь
anyaufugi tuwanununu, но когда я наслаждаюсь своей собственной аньяги на Боло Боло абоби Нава
ОО (Нава Оо) я говорю Нава ОО (Нава ОО) Нава ОО
Оставь меня, заставь меня пить воду, оставь меня, заставь меня бросить чашку, оставь меня, заставь меня Дей на
моей полосе, ОО (Дей на моей полосе, ОО), как ты видишь меня, (видишь меня), я не люблю Окоро абеги.
оставь меня в покое (ОО)
Мой народ, на Бога, я Dey служить, они заканчивают работу, ОО,
Заканчивают, заканчивают работу, ОО.
Мой брат на, Бог, я Dey служить dey закончить работу
Закончить закончить закончить закончить работу ОО
Боже мой, добрый, добрый (закончи, закончи, закончи, о!)
Мой собственный Бог верен мне (закончи, закончи, закончи, о!)
Да, да, да, да, да, о, Ай,
Закончи, закончи работу, о...