Тексты и переводы песен /

All Eyes on Me | 2016

Big little
If u know wetin my eyes don see, no Wan hear story,
see then my self dey look down on me (yeah yeah yeah),
if you know wetin my eyes don see,
make we leave matter,
e fi mi le e jo kin Sha ye mi
Where dem dey?
When I dey Hustle for streets with nothing,
where dem dey?
Del dey talk say u no go blow,
say where dem dey?
Dem dey play my music
From the north to the south
to the east to the west,
big little turn big story
I’m on a Lowkey
Lowkey
I dey do am lowkey
Lowkey
Omo na Lowkey
Lowkey
All eyes on. all eyes on, all eyes me
On me
Everything I get today
Na e be my fantasy
See all the boys for my hood now
dey no Wan Hustle,
from e jagaban I see,
when I dey Hustle u dey pray,
I dey cry for my late ma
Nobody wey I see,
omo I no sleep I nor fit chop, dem toyosi
Baba na u wey I see

Перевод песни

Большой маленький,
Если ты знаешь, что смачивает мои глаза, не смотри, нет, слышишь историю,
видишь, как мой эгоистичный дей смотрит на меня сверху вниз (да, да, да),
если ты знаешь, что смачивает мои глаза, не смотри,
заставь нас уйти,
е-е-е-е-е-е-е-е-е-е-е-е-е-е-е-е-е-е
Где дем дей?
Когда я Дей толкаюсь по улицам ни с чем,
где дем дей?
Делдей, говори, что не хочешь дуть,
скажи, где дем дей?
Dem dey играет мою музыку
С севера на юг,
с востока на Запад,
Большая маленькая история.
Я под
Кайфом.
Я dey do-lowkey
Lowkey
Omo na Lowkey
Lowkey,
все глаза на меня, все глаза на меня.
Все, что я получаю сегодня,
Будет моей фантазией.
Посмотри на всех парней в моем районе.
дей-нет-Ван-хастл,
из джагабана я вижу,
когда дей-хастл-у-дей молится,
Я плачу о своей покойной маме.
Никого, кого я вижу,
Омо, я не сплю, я не подхожу, ЧОП, дем тойоси.
Баба-на-у-вей, я вижу.