Тексты и переводы песен /

Babylon | 2015

As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane
Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well; suffer suffer well well
Waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message
Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in babylon
Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh? Africa
In you babylon
On our way to zion

Перевод песни

Как ты, дей, так
И ты, дей, склони голову,
Как ты, дей, вот так ...
Ты пролил эти слезы.
Моя брода заставит тебя встать.
Этой жизни тебе нечего терять.
Моя сестра заставит тебя проснуться,
Путешествие вен-у-Дон-Вака, не будь непобедимым.
Я знаю, скажи, что ты хорошо работаешь.
Ты хорошо потеешь, хорошо страдаешь, хорошо
Страдаешь, хорошо страдаешь.
Почему мой народ Dey suffa для этой Найи?
Почему мой народ Dey suffa для Африки
Для людей гетто,
Пролитых кровью и печалью, Dey rain
Dem Don ослепляет наши глаза мирскими вещами,
Говорят, что битва никогда не закончится, О, она только начинается
Саро Вива говорить, ам, Азикиве говорить, ам аволова говорить, Ам
У на нет дей слышать,
Что ты подходишь, убить, но ты не подходишь, убить сообщение
Убей меня, посыльный, ты не подходишь, убей послание.
Почему мой народ dey sufa для Африки?
Почему мой народ, дей Суффа, за эту Найю в Вавилоне?
Страдай Суффа, о,
Ная, страдай ААА? Африка
В тебе, Вавилон,
На нашем пути в Сион.