Тексты и переводы песен /

Jeje | 2014

Ok naa
Unto the matter
Rverything wey we do…
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey shiw myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje Na jeje
I dey do my thing
I get money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dial
Na to buy and sell
But some people want to …
And na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what i am feeling
Every with the feeling yeah
Arise and shine
I say one time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what im feeling
Continue do your thing-ing yeah
See
na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin dey want make i shiw them
I no dey like make i show myself
Na jeje. Na jeje
I dey my thing
e ni finish
E no finish
I swear now
I swear now … Hehe
I see you
You see me too
Na different diferent things we come here to do
Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so
And so what
Anything you do make u do ma well
Vulcernizer. Vulcernize well
Senator. Senate am well
Do ur best, make u no kill urself
Live ur life make u leave me rest
Cause there is nothing wey u wan prove
Hey hey!
See
Na wetin they want make i show them,
I no dey like to dey show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey do my thing jeje
Yes
I dey feel like doing plenty things
Na where i go start
Abi make i wear my pon and safron things
They be that
From festac
Oju elegba cruising
Everything they want ti be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey
Anyhow e be
Anyhow e be
You go like to understand how e be
And you go like to
Tinyere anyi ara
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey di my thing jeje
They for don bring am
The motor dey fly
Dem for don do am
Dey say superman dey
We for don see am
If to say we visit devil
One time we for kpai am!
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere u dey
Anywhere u dey
Anyhow e be
Anyhow e be
You go like to
Understand how e be
And you go like to
Tinyere anyi anya

Перевод песни

ОК, наа,
К делу.
Все, что мы делаем...
На jeje, на jeje Na jeje,
На jeje Na jeje,
На jeje Na jeje, на
Jeje
Смотри!
На ветин, они хотят, чтобы я показал им,
Что я не дей, как сделать, я покажу себя
На ветин, они хотят, чтобы я показал им,
Что я не дей, как дей, Ши себя
На Джее, на Джее
На Джее.
Я dey делаю свое дело, jeje
Na jeje Na jeje
Я дей делаю свое дело.
Я получаю деньги.
Я провожу хорошо,
Я получаю, детка.
Я dey использовать хорошо,
Я получаю Чикито.
Я Dey испортить хорошо,
Я получаю последователей.
Я dey следую за ними хорошо,
Причина, по которой мы набираем
Na, чтобы купить и продать,
Но некоторые люди хотят ...
И na ссориться и кричать
99 проблем, на кого ты хочешь сказать
Na, чтобы сделать это
До конца дня.
Один раз за твои деньги,
Два раза за твой разум.
Если ты чувствуешь то, что я чувствую,
Каждый с чувством, да.
Восстань и сияй!
Я говорю: один раз за твои деньги,
Два раза за твой разум.
Если ты чувствуешь, что я чувствую,
Продолжай делать свое дело, да.
Смотри!
на wetin они хотят, чтобы я показал им,
Что я не dey, как сделать, я покажу себя
На wetin dey хочу, чтобы я шил их.
Я не дей, как сделать, я покажу себя
На jeje. на jeje.
Я dey моя вещь
e Ni закончить.
E без финиша.
Клянусь сейчас.
Клянусь, теперь ... Хе-Хе!
Я вижу тебя,
Ты тоже видишь меня.
На разные разные разные вещи мы приходим сюда, чтобы сделать.
Кто-то-адвокат,
Кто-то-Доктор,
Кто-то-министр,
Кто-то-рабочий.
И так
И так что?
Все, что ты делаешь, ты делаешь хорошо.
Vulcernizer. Vulcernize хорошо,
Сенатор. Сенат хорошо.
Сделай все возможное, Не убивай себя,
Живи своей жизнью, оставь меня в покое,
Потому что нет ничего, что бы ты могла доказать.
Эй, эй!
Смотри!
На ветин, они хотят, чтобы я показал им,
Я не дей, как показать себя
На Джее, на Джее
На Джее.
Я dey делаю свое дело, jeje
Na jeje, Na jeje.
Я dey делаю свое дело, jeje.
Да!
Я dey чувствую, что делаю много вещей,
На том, куда я иду, начинаю
Abi, заставляю меня носить мои вещи pon и safron,
Они будут тем, что
От festac
Oju elegba, путешествуя
По всему, что они хотят, чтобы я делал.
У каждого свой рот,
Они говорят.
Некоторые идут наблюдать за вещами,
Некоторые идут делать вещи,
Некоторые идут, Dey критикуют вещи

, где бы ты ни был, dey,
Так
Или иначе, e, так или иначе.
Ты идешь, как будто понимаешь, как быть,
И ты идешь, как ...
Tinyere anyi ara
Na wetin, они хотят, чтобы я показал им, что
Я не dey, как показать себя

На wetin, они хотят, чтобы я показал им, что я не dey, как заставить меня показать себя
На jeje, на jeje
На jeje
Я dey моя вещь, jeje
Na jeje, Na jeje
Я dey di my thing jeje,
Они для Дона приносят мне
Мотор, dey fly
Dem для Дона.
Дей, скажи, Супермен, дей,
Мы за Дон, видишь?
Если сказать, что мы навещаем дьявола
Один раз, мы для kpai am!
Некоторые идут наблюдать за вещами,
Некоторые идут делать вещи,
Некоторые идут dey критиковать вещи
Где угодно, ты dey
Где угодно, ты dey
Так или иначе, будь
Так или иначе.
Ты идешь, как будто
Понимаешь, как быть,
И ты идешь, как ...
Tinyere anyi anya