Тексты и переводы песен /

Mr President | 2006

Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief
One day for owner e
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face
for crime fighter Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face
for crime fighter
Tell me something now rudeboy
Rich man go dey halla prayer Poor man go dey shout Rich man go dey halla prayer
Poor man go dey shout Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Mr. President If you be governor If you be senator If you be police Oya lead us
well If you be senator If you be police Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well
REPEAT Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well
REPEAT Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)
REPEAT REPEAT 2
Baba God help this country
REPEAT (till fade)

Перевод песни

Еда e no dey
Брат Эй, вода, не Дей,
И наша страна, не
Каждый день хороша для вора.
Один день для владельца E
бедняга wey thief maggi
Omo, dem go show im face
for Crime fighter Rich man wey thief money
Omo, мы не видим их лица для борца с преступностью.
Скажи мне что-нибудь, рудебой!
Богач, иди, дей, молитесь, бедняга, иди, дей, кричи, богач, иди, дей, молитесь.
Бедняга, иди, Ди, кричи, Заставь УНА вести нас хорошо.
Нет, пусть эта нация хорошо впадет внутрь.
Господин Президент, если вы будете губернатором, если вы станете сенатором, если вы будете полицией, Ойя, ведите нас.
что ж, если ты станешь сенатором, если ты станешь полицейским, то и не дей.
Брат Эх, транспорт, нет, Дей,
И наша дорога, и нет ничего хорошего.
Как насчет НЕПСКИХ людей, о,
мы не получаем света?
Все просто dey halla
топливо, не dey, как мы wan выжить
Многие молодые люди готовы к работе,
но, как работать, нет Дей
на, как дей Ван выжить.
Мы будем гигантом Африки,
но получить визу в Гану.
Na Waec Policeman, иди, посмотри, белый,
иди, скажи,
Что я говорю, что на Красном.
Скажи мне что-нибудь, что мои люди
Заставляют УНА вести нас хорошо,
нет, пусть эта нация упадет хорошо.
Повторяю: Альхаджи Вей тянет хаки,
произнеси имя его вечеринки.
Люди, уничтожающие людей,
На имя партийных
выборов в моей стране.
на Падди Пэдди.
wayo wayo
не устраивать ni
Люди голосуют за них.
до сих пор дей живет в боли.
Это на позор.
Мне так стыдно.
Мы не собираем разрешение на магазин,
Собираем торговое разрешение,
торговое разрешение.
Ты все еще дей Берн шоп,
Ты хочешь сказать мне,
что не знаешь, когда они платят.
Почему ты, дей, заставляешь нас
жить в боли?
Сделай так, чтобы УНА вел нас хорошо,
не дай этой нации упасть внутрь.
Повтори, Омо, ничего, Ди-пар,
Что-нибудь, Уэй-пар, ведьма, На-
На-им заставь нас дей, скажи,
Омо, нет, Леле
Танке (Эхо)
Повтори повтор 2,
Баба, Боже, помоги этой стране
Повторить (пока не исчезнет)