Тексты и переводы песен /

Kalakuta Show | 2013

Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)
Look de man he dey waka
Hungry dey run for him face
Him pepeye* cap for him head
Him khaki woolen shirt for him body
Him trouser dey fly above him knee
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
One day
The whole thing change
One day
One day
The whole thing change
One day
One day- Kalakuta Show
One day
One day
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
Dem use them basket
For protection too
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Organ solo
Sax solo
End with bass/percussion under solo sax

Перевод песни

Заставь нас говорить то,
О чем мы никогда не говорили раньше, и
Мы каждый день видим, как мы.
(А-а...А-А...А-А-А-а-а-а)
Смотри, чувак, он дей Вака,
Голодный дей, беги за ним лицом
К нему, пепейе * кепка для него, голова
Его, хаки, шерстяная рубашка для него, тело
Его, брючный дей, лети над его коленом.
Люди, которых мы нанимаем,
Дают ему разрешение на то, чтобы нести то, что
Плохо,
Дают ему разрешение на то, чтобы нести дубинку,
Дают ему разрешение на то, чтобы нести слезоточивый газ,
Дают ему разрешение на то, чтобы нести пулю,
Он подходит, несут корзину для защиты.
На, так что мы dey see am каждый день.
Нет, так что он дей случается каждый день

, Однажды
Все меняется.
Однажды,
Однажды
Все изменится.
Один день,
Один день-шоу Калакуты.
Один день,
Один день

, Калакута шоу, Калакута шоу,
Dem убедитесь, что dem
Использовать слезоточивый газ, дубинку и пулю
Dem использовать их корзину
Для защиты тоже.
Дем, делай то,
Чего никогда не делал раньше.
Прокат Dem-o ... топор-o ... dem-o bring... cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na na na na na)
Шоу Калакута (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Смотри, ворота падают.
Все, дей, бегите!
Смотри, Как ломается голова,
Смотри, Как течет кровь, как течет
Дей Калакута, покажи о-о,
Калакута, покажи
На-На-На-На-На-На-На,
Смотри, Лой**, он, дей, приди * * (адвокат)
, он, он, Лой, он, Лой, дей, приди,
Смотри, Лой, дем, бей.
Смотри, Лойя, он, дей, бежит.
Look loya him Dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta Show
Орган Соло
Саксофон Соло
Конец с БАС / перкуссия под соло саксофон