Тексты и переводы песен /

E No Easy | 2013

Baba God na your handwork eh
No be lie eh
Na your handwork eh
I say
E no easy eh (oh oh oh oh)
To dey sing and dey dance
And the people dey rejoice eh (oh oh oh oh)
My brother, my sister
No be today (oh oh oh oh)
If e good or bad eh
Make we dey thank God eh
Baba God na your handwork eh
No be lie eh
I say no be lie eh
No be everybody wey sleep for night
Wake up see the light eh
See the future is bright eh
And e dey enter for eye eh
Make you do your best eh
Baba God go handle the rest eh
Bridge:
Even if you no get money (eh eh eh)
Dey jolly dey shake body (ah ah ah)
No need to dey tear body
E fit no be God e e e (ah ah ah)
__________ dead body
Nobody be __ baby
When
You fall you go stand up again
You try am again
Again and again and again
Cos e no easy eh
(back to Chorus)
My people eh
On a good day
Nobody wey come for this world to suffer eh
Na your turn today
Another man tomorrow
My brother chich
Kain life be this eh?
Everybody get him own way to follow
But e no easy eh
(Bridge then
Eh eh eh
Ah ah ah
The true
Story be say
This music no be today eh
The thing been dey start like play play
But now we don dey tro wey eh
So make una make una serious eh
For una business eh
Make we dey try to dey rejoice eh
(why?)
Cos e no easy eh
Bridge:
Even if you
No get money (eh eh eh)
Dey jolly dey shake body
(ah ah ah)
Cos the way you dey vex dey complain
E fit no be God e e e (ah ah ah)
__________ dead body
Nobody be __ baby
When you fall you go stand up again
You try am again
Again and again and again
(Back to
E no easy eh
My brothers and sisters
E no easy eh
Even if you no get money
E no easy eh
To sing and dey dance talkless of to
Shake body
E no easy eh
Na your hand work
Baba God na your handwork eh
Na your handwork eh
Even if we no get money
We go jolly dey shake body
Na your hand work eh
E no easy eh

Перевод песни

Баба, Боже, на твоем рукоделии,
Нет, не лги, нет,
Нет, нет, нет.
Я говорю,
Что это нелегко, (О-О-О-О)
Чтобы дей пел и дей танцевал,
А люди радуются, О-О-О-о)
Мой брат, моя сестра,
Сегодня не будет (о-о-о-о!)
Если e хорошее или плохое,
EH заставит нас dey, слава Богу, да,
Баба, Боже, на твоей
Работе, да, не лги, да!
Я говорю:
"Не лги, Не лги, Не лги всем, кто спит всю ночь".
Проснись, смотри на свет,
Смотри, будущее яркое, Эй,
И Эй, Ди, войди в глаза, Эй,
Заставь тебя сделать все, что в твоих силах, Эй,
Баба, Боже, иди, разберись с остальными, Эй!
Мост:
Даже если ты не получишь денег (э-э-э)
Дей Джолли дей, встряхнись телом (а-а-а)
Не нужно dey рвать тело
E fit, не будь Богом e e e (ah ah)
__________ мертвое тело,
Никто не будет ...
Когда
Ты падаешь, ты снова встаешь.
Ты пробуешь
Снова и снова, и снова,
И снова, потому что это нелегко,
(вернуться к припеву).
Мой народ,
Сегодня хороший день.
Никто не придет в этот мир, чтобы страдать,
Сегодня твоя очередь.
Завтра еще один мужчина.
Мой брат Чич
Каин, жизнь будет такой, а?
Все получают его собственный путь, чтобы следовать,
Но это не так просто, да.
(Тогда переходи мост.
А-А-А-
А-а ...
Правдивая
История, скажи,
Что эта музыка не сегодня, а?
Дело в том, что дей начал играть, как играть,
Но теперь мы Дона дей ТРО Вей Эх.
Так сделай УНА, сделай УНА серьезно, Эй,
Для УНА бизнес, Эй,
Заставь нас дей, попробуй дей, радуйся, Эй!
(почему?)
Потому что это не так просто.
Мост:
Даже если ты
Не получишь денег (э-э-э)
Dey jolly Dey трясти телом.
(а-а-а-а)
Потому что то, как ты, дей-Векс-дей, жалуешься,
Не годится, не годится (а-а-а-а)
__________ мертвое тело,
Никто не будет ...
Когда ты падаешь, ты снова встаешь.
Ты пытаешься
Снова и снова, и снова, и снова (
вернуться к
E нелегко
Мои братья и сестры,
Это нелегко,
Даже если ты не получишь денег,
Это нелегко-
Петь и танцевать без разговоров.
Встряхни тело
И не так просто,
На твоей руке, работай,
Баба, Боже, на твоей руке,
На твоей руке,
Даже если мы не получим денег.
Мы идем веселый дей, трясти телом,
На твоей руке, работай, э-
Э, нелегко, э-э ...