Тексты и переводы песен /

4 Instance | 2006

Na who? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke me! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai! hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!

Перевод песни

На кого? намочить разговор?
Эй, эй? Wetin dem talk?
Эй! Чинеке мне!фу!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Смотри!
Например, Скажи: "на мне, будь одним" на мне, дай мне шанс, скажи "на мне, будь одним" на мне, дай мне планы на благо всего человека, Аби, чтобы заставить нас не соглашаться, чтобы согласиться создать шанс, но теперь я не важен, потому что теперь я смотрю издалека, вот почему ты даешь им шанс сделать нас и превратить нас в жертву обстоятельств, они просто игнорируют наше существование, они заставляют нас использовать, оправдывают, чтобы купить шанс, Ай, они не знают, говорят, что мы
Все, что мы получаем, - это суровый взгляд,
Каждый раз, когда мы выступаем за сопротивление,
Когда они в акте подвига
Аби, мы просто живем в трансе.
Боже! о боже!
Ala Oyi e!
То, что я чувствую-
Это чувство любви,
И ты знаешь, скажи это.
Ala Oyi e!
В твоем доме,
Или ты в моторе,
И ты медленно идешь.
Ala Oyi e!
Эта штука влияет на твое существо
И убивает твою душу.
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh за то, что мы видим,
Dey заставляет тебя хотеть dey.
Видишь, мы с тобой, дей, чувствуем,
Что они заставляют меня дей хотеть дей
Аля Ойи!
Даже если я хочу обмануть dey,
Я все равно иду dey, хочу dey
Ala Oyi e!
Стой, оглянись вокруг, держу
Пари, ты идешь, дей хочет дей-
Аля-Ойи-и!
Ala Oyi e! за то, что ты видишь, что ты делаешь.
Ala Oyi e!
Например, Скажи Эми ни Баале нигерийцев, Шей, я иду дей, уважаю твою собственную позицию, Шей, я иду, создаю декорации для лучшего, чтобы много сделать дей, мы дей, дей, дай шанс вместо того, чтобы упаковать деньги, иди во Францию, Дей, заставь страдать в полном изобилии, Дей, заставь меня убегать в место, где можно сказать:
Я иду, дей, хочу танцевать брейк-данс.
Где dem идти уважать мои навыки, например, где dem идти не идти просто dey Dey шутки на вершине люди Wey работают так, как Wey дать им ключ к двери в вещество Wey dem просто Dey использовать с фрилансером их грабежи нет dey дать нам уверенность раскаяние нет dey их планы а создать раздражение для моего сердца так Ala Oyi e!
Посмотри, что я чувствую,
Это чувство любви,
И тогда ты знаешь, что так и есть.
Итак ... Ala Oyi e!
В твоем доме, так
Или ты в мото,
И ты медленно идешь, Так что ... Ala
Oyi e!
Такое чувство, что эта штука
Влияет на твое существо.
И это убивает твою душу ... Ala
Oyi e!
Ala oyi e за то, что тебе нравится.
Смотри,
Как мы делаем тебя Аля ойи и
Аля ойи.
Видишь ли, мы
Чувствуем себя такими, как Инг-
Дей, заставляя меня хотеть дей-
Дей ... Аля-Ойи-и!
Даже если я хочу, чтобы дей обманул,
Я все равно иду, дей хочет, чтобы
Дей ... Ala Oyi e!
Стой, посмотри вокруг.
Бьюсь об заклад, ты хочешь, чтобы
Дей-дей ... Алла-ой-и!
Ala Oyi e! за то, что ты
Видишь, wey делает тебя Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e ...
Заставь нас dey дать шанс ...
Вместо того, чтобы собирать деньги, Dey
France ...
Ai! hmnn не приходить к dey.
Танцуй...
Эй, тюк нигерийцев,
Эй, эй!
Ala Oyi e e e... Ala Oyi e e
E... Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e!