Тексты и переводы песен /

Roforofo Fight | 2009

Roforofo fight…
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city
Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die
Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit
You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?
Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey
Now listen to me now now
Huh!
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab
Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o
Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey
Now listen to me now now now now
Huh!
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh

Перевод песни

Roforofo бороться...
Из города Абеокута
Перевода оригинальной английской:
Она слезу пата, он рвать Буба
Она рвать пата, он рвать Буба
Она раздира, он порвет брюки
Она раздира, он порвет брюки
Она спустить дело commot, он рвать, что
Она спустить дело commot, он порвет
Все не разбегутся
Из города Абеокута
Уйти
Отвали!
Кто ты такой?
Иди и умри!
Нахуй!
Уходи!
Кто ты такой?
Иди и дерьмо!
Ты, дей, помешан.
Я не в восторге.
Нахуй!
Кто ты такой, а?
На двоих, на двоих, на двоих, на двоих, на двоих, на двоих.
Где их дей ЯБ, рофорофо дей,
Где их дей ЯБ, рофорофо дей ...
Теперь послушай меня сейчас.
Ха!
Два человека дей ЯБ
Толпа Дей взгляд
Рофорофо дей
Два человека дей ЯБ
Толпа дей взгляд
Рофорофо Дей
Ветин ты идешь посмотреть?
Рофорофо, дерись,
Ты идешь, слышишь?
Рофорофо, сражайся!
Если вы dey среди толпы, Wey dey, посмотрите,
Если вы сами.
Ты сам дей среди толпы, Вей дей, посмотри,
А твой друг,
Твой друг дей среди двух Вей дей ЯБ.
Скажи ам, скажи ам, скажи ам, скажи Ам, скажи ам, скажи ам, не заставляй его не заставляй его не заставляй его не сражайся, не заставляй его сражаться, не заставляй его драться, не делай его, не делай его, не делай его, не делай его, не сражайся, не делай его, не бой, не начинай и не делай, и не делай, они идут, падают на рофорофо, о, их лицо, не рофо, не рофо, не иди, не рофо, не рофо, не рофо, не рофо, не рофо, не нет, идти, знать тебя, нет, идти, знать, кто твой друг, Быть тебе, нет, идти, чтобы помочь своему другу, только потому, что рофорофо дей.
Если ты хочешь помочь своему другу.
Рофорофо, потри свое лицо.
Если ты хочешь помочь своему другу.
Рофорофо, давай, потри свой янш.
Ты пойдешь и скажешь мне, чтобы он не страдал.
Ты не рассказываешь мне раньше, не заставляешь его сражаться,
Не заставляешь его сражаться,
Не заставляешь его сражаться, потому что рофорофо дей.
Теперь послушай меня сейчас, Сейчас, сейчас ...
Ха!
Рофорофо, не меняй их,
Они выглядят как близнецы.
Ты не знаешь, кто есть кто.
Рофорофо, не меняй их,
Они выглядят как близнецы.
Ты не знаешь, кто есть кто,
Ты не знаешь, кто твой друг.
Ты не рассказываешь мне, прежде
Чем заставить его не бороться.
Roforofo dey там.
Два человека, Дей ЯБ,
Толпа, дей, смотри,
Рофорофо, Дей
Ветин, видишь?
Рофорофо, дерись,
Ты идешь, слышишь?
Рофорофо, сражайся!