Тексты и переводы песен /

My Car | 2001

Wetin you dey go
Wetin you dey find
Why u dey ask me that kind question
You don hit my car, oyinbo rekpete
I say, you don bash my car, ese rekpete
Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete
I say you don bash my car, ese rekpete
Wetin you dey find
Where you dey go
As I dey walka dey go like so
Me, I am looking for this paddy
This paddy owe me plenty money
They tell me say they dey hit police
Wey I get ticket for one party
Every paddy e, ope bami
Today na today, no time for story
Eba dede le, ti baba mu
You must pay me all the money
I call make e help
I come see say
People gather dey just the cry
I try to know why people dey cry
They tell me say my paddy don kpai
as I come dey go back to my house
I come meet more motor for road
The next thing wey I hear for my back
Then I want stop am another car
You don hit my car, oyinbo rekpete
I say, you don bash my car, ese rekpete
Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete
I say you don bash my car, ese rekpete
See, me see trouble ooh, another day again
Dead body no dey pay person money
Another paddy don dey bash my car
Today na today, no time for story
Eedris, na u, see, wahala
Hey, whatsup, Tony, whatsup man
Ebe long time, wey no see, whatsup man
Oboy, stop tire
Wetin mean whatsup
You dey bash my car, you dey tell me say whatsup
I beg pay me my money
Police come on and measure the light
They say make I no worry, everything go be fine
They turn the papers say I make sign
I sign my own, and in own
I don say whether who get the fault
They say my paddy get the fault o
I pack my car, see trouble yanga the sleep trouble rey come wake am
he he
You don hit my car, oyinbo rekpete
I say, you don bash my car, ese rekpete
Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete
I say you don bash my car, ese rekpete
Somebody o, somebody wey
You don give me de bonbon colo
With gidigidi, come break the car
Somebody good
Somebody weywey, bonbon colo
Bibi colo
Gengen
I love her ha, to carry for her
Money no dey pocket for man to spend
One of my paddy wey dey owe me money
I reach in there, they say he don kpai
Another don dey bash my car
Wetin I go do, eno get the money
I don dey no disturb, no want car
Today be na own, tomorrow too be my own
I go tell my paddy
Make he come dey go
Help me to push my car for road
As I push am small, wetin I see
Na government car come bash my car
Again
You don hit my car, oyinbo rekpete
I say, you don bash my car, ese rekpete
Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete
I say you don bash my car, ese rekpete You don hit my car, oyinbo rekpete
till fade.

Перевод песни

Намочу тебя, дей, иди.
Wetin ты, дей, найди,
Почему ты дей, задай мне такой вопрос,
Ты не попал в мою машину, ойинбо рекпете.
Я говорю, Ты не треплешь мою тачку, ese rekpete.
Скажи мне, что ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете.
Я говорю, что ты don bash моя машина, ese rekpete
Wetin ты dey найти,
Куда ты dey идти,
Как я dey walka dey идти так.
Я, я ищу этого Пэдди,
Этот Пэдди должен мне много денег,
Они говорят мне, что они дей ударил полицию.
Wey, я получаю билет на одну вечеринку,
Каждый paddy e, ope bami
Сегодня на сегодня, нет времени на историю,
Eba dede le, ti baba mu
Ты должен заплатить мне все деньги,
Которые я зову, сделай мне помощь,
Я приду, чтобы сказать,
Что люди собирают дей, просто плачь.
Я пытаюсь понять, почему люди плачут.
Мне говорят, что мой paddy don kpai,
когда я прихожу, дей, возвращайся ко мне домой,
Я встречаюсь с большим мотором для дороги,
Следующее, что я слышу за спиной,
Тогда я хочу остановиться, еще одна машина,
Ты не ударил мою машину, ойинбо рекпете.
Я говорю, Ты не треплешь мою тачку, ese rekpete.
Скажи мне, что ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете.
Я говорю, что ты не трясешь моей тачкой, ese rekpete.
Видишь, я вижу неприятности, о, еще один день.
Мертвое тело, нет, дей, плати деньги,
Еще один Падди, Дон, дей, бей мою машину.
Сегодня на сегодня, нет времени для истории
Эдрис, на у, смотри, вахала.
Эй, whatsup, Tony, whatsup man,
Ebe долгое время, wey no see, whatsup man
Oboy, стоп,
Wetin tire означает, whatsup
Ты, dey bash моя машина, ты, dey, скажи мне, скажи, whatsup
Я умоляю, заплати мне мои деньги.
Полиция приходит и измеряет свет.
Говорят, Не волнуйся, все будет хорошо.
Они переворачивают бумаги, говорят, Я подписываю.
Я подписываю свою собственную, и свою собственную.
Я не говорю, кто в этом виноват?
Говорят, Мой Пэдди виноват.
Я собираю свою машину, вижу проблемы, Янга, проблемы со сном, Рэй, приди, разбуди,
он?
Ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете.
Я говорю, Ты не треплешь мою тачку, ese rekpete.
Скажи мне, что ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете.
Я говорю, что ты Дона Баша мою машину, ese rekpete
Кто-то о, Кто-то wey
Ты не даешь мне de bonbon colo
С gidigidi, давай сломаем машину,
Кто-нибудь хороший,
Кто-нибудь, weywey, bonbon colo
Bibi colo
Gengen.
Я люблю ее, ха, чтобы нести за нее.
Деньги, нет, Dey pocket для человека, чтобы потратить
Один из моих paddy wey dey, должен мне денег.
Я добираюсь туда, говорят, он Дон kpai
Другой Дон dey bash моя машина
Wetin я иду делать, Ино получить деньги,
Я не Don dey не беспокоить, не хочу,
Чтобы сегодня машина была на собственном, завтра тоже быть моим
Я скажу своему Падди,
Чтобы он пришел, дей, уходи.
Помоги мне подтолкнуть мою машину к дороге,
Когда я толкаю, я вижу, что она маленькая, мокрая.
На правительственной машине, приди, бей мою машину
Снова.
Ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете.
Я говорю, Ты не треплешь мою тачку, ese rekpete.
Скажи мне, что ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете.
Я говорю, что ты не бьешь мою машину, ese rekpete, ты не бьешь мою машину, oyinbo rekpete,
пока не исчезнет.