Тексты и переводы песен /

Girls | 2019

Wha ya say
Close marking
Hold something
It’s C-Tea on the beat
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?! call am
Amaka?! call am
Jenifer?! call am
Abena?! call am
Akosua?! call am (ye, ye)
Kafaya?! call am (ye, ye)
Amaka?! call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
The party no go tap if na sausage fest (God forbid)
Lai lai, it can never make sense
I for call Chichi
She too like mulla
But O boy that ikebe super (chai)
Natalie say she fit bring rice cooler (ehn ehn)
Say she go come if we book her Uber
But Sade say she can get here sooner
With all those her friends wey dey burst medulla (call her now)
I dey calculate based on spending
Everybody message dey for pending (oh no)
Shayo don dey fridge oh, e plenty
Omo diesel sef don dey for engine (very nic)
If anybody form swagger (No time o)
Tell them make them jump okada (komoto there)
Na party I dey do
I am not their father (komot there)
And I am not the Lagos state governor either
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?! call am
Amaka?! call am
Jenifa?! call am
Abena?! call am
Akosua?! call am (ye, ye)
Kafaya?! call am (ye, ye)
Amaka?! call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
The party no go nice if booze no flow (lai lai)
Fine girls and juice don’t go
Wetin we go do if these babes no show?
Three hours now them don dey go-slow (oh my God)
Excuse me!
Who get motor?
Come and reverse, person wan go (I dey come)
Hello sir!
Who give you control (ehn ehn)
You go need to bounce o
Party don choke (who are you?)
I don talk dress code
All man sabi
You still wear nonsense come my party (get out)
Bouncers stop him, he’s not my padi (i don’t know him sir)
Ita lo ma wa, ti party ma pari (that's true)
You go even help increase the space (yes)
Because we are holding up for babes
Make sure say the boy leave the place
We don’t have oxygen to waste
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?! call am
Amaka?! call am
Jenifa?! call am
Abena?! call am
Akosua?! call am (ye, ye)
Kafaya?! call am (ye, ye)
Amaka?! call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
Focus Ramon
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)

Перевод песни

Что ты говоришь, близкая маркировка, Держи что-то, это C-чай В ритме, вечеринка не будет приятной, если девушки не будут Дэй, если девушки не будут Дэй, вечеринка не будет приятной, если девушки не будут дей, вечеринка не будет сладкой, если девушки не будут дей, вечеринка не будет мягкой, если девушки не будут дей, если девушки не будут Дей Тереза?! звоните, Амака?! звоните, Дженифер?! звоните, Абена?! звоните, Акосуа?! звоните, (да, да), Кафайя! (да?)! Зови меня (Да, да!)
Вечеринка не будет приятной, если девушки не дей (да, да).
(да, да, да, да, да, да)
(да, да, да, да, да, да)
Вечеринка не идет, если на колбасном фесте (не дай Бог)
Лай лай, в этом нет смысла.
Я за зов Чичи,
Она тоже, как мулла,
Но о, парень, что икеба супер (чай).
Натали говорит, что она подходит, приносит рис кулер (ehn ehn)
, говорит, что она идет, если мы закажем ее Убер,
Но Сэде говорит, что она может прийти раньше
Со всеми своими друзьями, Уэй Ди лопнул мозги (позвони ей сейчас)
Я Dey рассчитать, основываясь на трате
Всех, сообщение dey для ожидания (о нет)
Shayo Don Dey fridge oh, e plenty
Omo diesel sef don dey для двигателя (очень nic)
Если кто-нибудь из нас будет крутым (нет времени!)
Скажи им, заставь их прыгнуть Окада (комото там)
На вечеринку, я дей-ду.
Я не их отец (КОМОТ там)
, и я не губернатор штата Лагос.
Вечеринка не идет хорошо, если девушки не дей, если девушки не дей, если девушки не дей, вечеринка не идет хорошо, если девушки не дей, если девушки не дей, вечеринка не идет сладко, если девушки не дей, если девушки не дей, вечеринка не идет мягко, если девушки не дей, если девушки не Дей-Тереза?! звоните, Амака?! звоните, Дженифа?! звоните, Абена?! звоните, Акосуа?! звоните, (да, да), Кафайя?! звоните, (да, да), да?! звоните, да!
Вечеринка не будет приятной, если девушки не дей (да, да).
(да, да, да, да, да, да)
(Девушки, девушки, девушки, Девушки)
(да, да, да, да, да, да)
(Девушки, девушки, девушки, Девушки)
Вечеринка не будет хорошей, если выпивка не течет (лай-лай).
Прекрасные девушки и сок не промокнут,
Мы пойдем, если эти малышки не покажутся?
Три часа, теперь они не спешат, (О Боже!)
Прости меня!
У кого мотор?
Приходи и возвращайся, человек Ван гоу (я дей пришел)
Привет, сэр!
Кто дает тебе контроль? (эн эн)
Ты идешь, нужно отскочить от
Вечеринки, Дон задыхается (кто ты?)
Я не говорю дресс-код,
Все мужчины, саби.
Вы все еще носите глупости, приходите на мою вечеринку (убирайтесь)
Вышибалы, остановите его, он не мой Пади (я не знаю его, сэр).
Ита Ло Ма ва, ти пати Ма пари (это правда)
Ты идешь даже помочь увеличить пространство (да)
, потому что мы держимся за малышек,
Не забудь сказать, что парень покинет это место .
У нас нет кислорода, чтобы тратить его впустую.
Вечеринка не идет хорошо, если девушки не дей, если девушки не дей, если девушки не дей, вечеринка не идет хорошо, если девушки не дей, если девушки не дей, вечеринка не идет сладко, если девушки не дей, если девушки не дей, вечеринка не идет мягко, если девушки не дей, если девушки не Дей-Тереза?! звоните, Амака?! звоните, Дженифа?! звоните, Абена?! звоните, Акосуа?! звоните, (да, да), Кафайя?! звоните, (да, да), да?! звоните, да!
Вечеринка не будет приятной, если девушки не дей (да, да).
(да, да, да, да, да, да)
Фокус, Рамон!
(Девушки, девушки, девушки, Девушки)
(да, да, да, да, да, да)
(Девушки, девушки, девушки, Девушки)
(да, да, да, да, да, да)
(да, да, да, да, да, да)