Тексты и переводы песен /

Selense | 2019

Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b’owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o
Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b’owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o
Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
Asiko laye o
K’o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)
Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)

Перевод песни

Лола Гети, работай!
Предприниматель Международный,
Но на Сосо сна Лола дей сна
Чима нет Гре открыть магазин
Е сказать на похмелье
На каждый день ОГА дей Шей
Дем, скажи Сими, почему ты так жалуешься?
Завтра, дей, забудь о сегодняшнем дне.
Igba o b'OO fun anybody laye
GBO temi o araye o
Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh selense)
Время, дей, беги, О, Дей, беги, о!
Использовать хорошо (о, селенсе)
Время драгоценно (о, о, селенсе).
Каждую секунду, О (О, О, О, о, селенсе)
Время, на подарок, о, о, о, о ...
Использовать хорошо, о, селенсе,
Моя шерифа, детка.
O Ni forever 21,
Прежде чем она узнает o o pe thirty (O sherikoko)
Она не делает tin wey, она хочет сделать
Шери алакори, О,
На, так что прокрастинация, о ...
Дем, скажи Сими, почему ты так жалуешься?
Завтра, дей, забудь сегодня, э-э-Йи-о-
Игба-о-б-о, забава, кто-нибудь, Лэй (забава, кто-нибудь, Лэй)
, ГБО, теми-о-Арай-о,
Время, на деньги (о-селенсе)
, время, на жизнь, О (О-О-О-о-селенсе)
Время, дей, беги, О, Дей, беги, о!
Использовать хорошо (о, селенсе)
Время драгоценно (о, о, селенсе).
Каждую секунду, О (О, О, О, о, селенсе)
Время, на подарок, о, о, о, о ...
Использовать я хорошо о селенсе
Асико Лэй о
К'о Фе Сан Джей (О, селенсе)
Время нет идти,
Не идти, не останавливаться О О О О (О О О, о, селенсе)
Сделать тебя Телли Сарафина
Джонни и Сикирату (о, о, селенсе)
Заставляют тебя говорить Филомине: "
Я в порядке" (о, селенсе).