Тексты и переводы песен /

Hustle | 2020

The baddest
Mappy lo de o
She no want me to save her
She say make i give her
She call me the pum pum killer
Fell in love with delilah
My bros say kana
But man i was slipping inna
But now i break down and i move on
Still no know wetin i do wrong
I feel anew like a newborn
Still living life get my cruise on
So i live my life lowkey and m not forcing
Pull up with the gang when m not flexing
Hustle every day and they can’t stop me
Still pull up with my g’s when m still flexing
They say where me go but me never left
Me dey for the hood say me never left there
Them say dem no pretend
But inna dem wan follow contend
Mo ni ko hustle
Same man now dey her live life so
They just dey struggle
Owo Lati toju oh eh
Mura sishe yii
A ni lati pop oh
A ni lati pop oh
Hustle o hustle o
No dey find another man trouble
Make you dey your lane make you hustle
The thing wey you want e go come through x2e
Co’s me just dey lowkey and grind
All fii mii mula
Cos baba God g dey my side
Ka lo saye wa
Co’s me fit just dey lowkey and grind
All fii mi dollar
Baba God g dey my side
Dey dey my side
Padi mi rora jaiye
As you dey hustle dey pray
E suppose to dey alright tommorow if e no be today
Dem go say dem dey your backio dey do padi padi
If to say money no dey nshe lon ma japa ni
Padi mi hustle
Omo naso i go dey jonze with woman
Wey i suppose put for friend zone
Before i break up with Nina
Pale my guy don buy him Benzo!
I swear e gimme ginger
Me sef i go buy my own
Battle with my woes in my room at home
Stil on my grind with two iphones
Hustle o hustle o
No dey find another man trouble
Make you dey your lane make you hustle
The thing wey you want e go come through
Hustle o
Don Mappy lo de

Перевод песни

Самая плохая
Мэппи Ло де О,
Она не хочет, чтобы я спас ее,
Она говорит: "заставь меня дать ей".
Она зовет меня убийцей пум-
Пум, влюбилась в Далилу,
Мои братья говорят: "Кана"
, но, чувак, я ускользал от Инны,
Но теперь я сломлен и двигаюсь дальше.
Все еще не знаю, что я делаю не так.
Я чувствую себя заново, как новорожденный,
Все еще живущий жизнью.
Поэтому я живу своей жизнью подлец, и я не заставляю
Подъезжать с бандой, когда я не сгибаю.
Суетись каждый день, и они не могут остановить меня,
Все еще подтягиваюсь с моими "Джи", когда я все еще изгибаюсь.
Говорят, куда я иду, но я никогда не уходил.
Я дей за гетто, скажи, что я никогда не уходил.
Они говорят, что не притворяются,
Но Инна-дем-Ван следует
За тем, чтобы бороться
За одного и того же человека, теперь дей ее жизнь такова.
Они просто дей борются,
Оу-Ла-Лати-тоджу, оу-оу!
Mura sishe yii
A ni lati pop oh
A ni lati pop oh
Hustle o hustle o
Нет, дей, найди другого мужчину, неприятности
Заставят тебя дей, твоя дорожка заставит тебя толкнуть
То, что ты хочешь, и пройти через меня x2e
Co, просто дей Локи и размолоть
Всю фии мили,
Потому что Бог баба ГД дей, моя сторона.
Ka lo saye wa
Co-это я, просто Dey lowkey и молоть
Все fii Mi dollar
Baba G G dey на моей стороне.
Дей, Дей, на моей стороне.
Padi mi rora jaiye,
Как ты, Dey hustle dey,
Молись, пусть все будет хорошо, если не будет сегодня.
Dem go say dem dey your backio dey do padi padi
Если говорить деньги, нет, дей нше Лон Ма джапа ни
Пади Ми хастл
Омо насо, я иду дей Джонзе с женщиной
Вей, я полагаю, поставлен на дружескую зону,
Прежде чем расстаться с Ниной
Бледный, мой парень Дон покупает ему бензо!
Клянусь, дай мне имбирь,
Если я куплю свой.
Битва с моими бедами в моей комнате дома.
Stil на моем молотилке с двумя Айфонами.
Hustle o hustle o
Нет, дей, найди другого мужчину, неприятности
Заставят тебя, дей, твой переулок заставит тебя толкнуть
То, что ты хочешь, и пройти.
Hustle o!
Don Mappy lo de