Тексты и переводы песен /

Way | 2017

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe, gbagbe
No be everybody father lo kawe, lo kawe
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe (true)
No be everybody wey go (true)
No be everybody know book (true)
E no mean say me I be (fool)
Money dey me account like (full)
Don’t make me lose my (cool)
If you give me, make you give me like
If you give me, make you give me like
Mo ti mope mi o smart lati class one
Iwo nso oyinbo emi ń tabon
And I got a F9 in Maths gan-an
But I’m calculating hundred thousand (dollars)
Wey you hustle for one year
Me I made it on one endorsement
Five point GP from the onset
So you mean you still dey find employment?
That be nonsense but I’m the dumbest
Ta lo sọ bẹ?
See the numbers
I recorded
At the concept
Feel the pocket
How you go dey ask me say wetin be budget?
I’m insulted!
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe, wa
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe (true)
No be everybody wey go school
Who dey hustle na hin know the real way oo
Everything we do is all about the ego
Ogbeni check oo
No be who score hundred percent oo
Many men don make it at the ghetto
And if you check, dem no pass NECO (is that so?)
No dey form say you get sense
Na how you dey measure your intelligence?
But we still no dey fit see the extent
If you no dey get cheque, what’s the essence
When boys no dey fit feel your presence?
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe, wa
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe

Перевод песни

Awon alaye баба lowo lọwọ МО mọ wọn, МО mọ wọn
Эни в сторону мо-ло-МВХ, gbagbe
Не каждый отец Ло фирма kawe, Ло фирма kawe
Ава ЛОМО путь путь, путь, путь
Эни в mọ путь Ло МВХ
Ава ЛОМО в mọ путь
Kowo ти Пе kowo УОЛЕ
Нет, все, кто учится в школе, Ло МАУ (правда)
, нет, все, кто учится в школе (правда).
Нет, все знают, книга (Правда)
И не имею в виду, Скажи мне, что я (дурак)
Деньги dey меня счет, как (полный)
Не заставляй меня терять (круто)
Если ты дашь мне, ты даешь мне, как
Если бы ты дал мне, ты даешь мне, как
Mo ti mope mi o smart lati class one
Iwo nso oyinbo EMI tabon,
И у меня есть F9 по математике gan-an,
Но я подсчитываю сто тысяч (долларов)
Эй, ты суешься целый год.
Меня, я сделал это на одном одобрении,
Пять пунктов GP с самого начала,
Так ты имеешь в виду, что ты все еще находишь работу?
Это глупость, но я самый тупой
Из всех.
Смотри,
Как я записал цифры
В "The concept"
, Почувствуй карман,
Как ты идешь, дей, спроси меня, скажи "wetin be budget"?
Я оскорблен!
Awon alaye баба lowo lọwọ МО mọ wọn, МО mọ wọn
Эни в сторону мо ло МВХ gbagbe
Нет, будь всем, отец Ло Коу, уа
Ава ЛОМО, путь, путь, путь.
Эни в mọ путь Ло МВХ
Ава ЛОМО в mọ путь
Kowo ти Пе kowo УОЛЕ
Нет, быть всем, кто ходит в школу, Ло МАУ (правда)
Нет, быть всем, кто ходит в школу,
Кто дей хастл на Хин знает реальный путь, ОУ
Все, что мы делаем, это все о эго
Огбени чек ОО.
Нет, кто забьет сто процентов, ОО,
Многие мужчины не делают этого в гетто.
И если вы проверите, dem no pass NECO (это так?)
Нет, дей-форма говорит, что ты понимаешь,
Как ты дей измеряешь свой разум?
Но мы все равно не подходим друг другу.
Если у тебя нет чека, то в чем суть,
Когда парни не в форме, чувствуют твое присутствие?
Awon alaye баба lowo lọwọ МО mọ wọn, МО mọ wọn
Эни в сторону мо ло МВХ gbagbe
Нет, будь всем, отец Ло Коу, уа
Ава ЛОМО, путь, путь, путь.
Эни в mọ путь Ло МВХ
Ава ЛОМО в mọ путь
Kowo ти Пе kowo УОЛЕ
Нет, быть всем, кто ходит в школу, Ло МАУ!