Тексты и переводы песен /

Open, Close | 2018

Awon slay mamas
Open, close
Boogie down, whine am
Yemi Alade
Egar boi
Monkey go go market, e no go fit to come back o
Choir master wey dey mess for church go smell am
(Pastor go smell am, pastor wife go smell am)
I no dey like to make plenty noise o
I dey cut my coat according to my size
How I wan dey steal maggi from market
When I get the spice
Read Latest Naija Gist Here!
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
Wan wa mi ni gboro
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
I no dey like to blow my trumpet
I no dey like to blow my trumpet
You know say I no dey like to blow
Open, close
Boogie down, whine am
Boogie down, whine am
Boogie down, whine am
Open, close
Everyday for the thief, one day for the owner oh
Monkey dey worku worku, baboon come dey chop am oh
Ebegi please, please don’t kill my vibe
The girl just dey vibe you can feel the vibration
Why you wanna kill my vibe?
If you kill my light, I go switch to generator
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
Wan wa mi ni gboro
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
I no dey like to blow my trumpet
I no dey like to blow my trumpet
You know say I no dey like to blow
Open, close
Boogie down, whine am

Перевод песни

Эйвон, убей мам!
Открой, закрой
Буги-Буги, скукай, Ам-
Йеми-
Аладе, Эгар-бой!
Обезьянка, иди на рынок, и не подходи, чтобы вернуться, о,
Хоровой мастер, Вей дей, беспорядок для церкви, иди, понюхай меня (
пастор, иди, понюхай меня, жена пастора, иди, понюхай меня)
Я не люблю шуметь, как дей.
Я режу свое пальто в соответствии с моим размером.
Как я wan dey краду Магги с рынка,
Когда я получаю spice,
Читаю последнюю песню Naija Gist здесь!
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
Wan wa mi ni gboro Wan wa
WAN wa mi

WAN wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
Я не люблю дуть в трубу.
Я не люблю, когда мне трубят.
Знаешь, скажи, что я не люблю дуть.
Открой, закрой
Буги-Даун, скулить я
Буги-Даун, скулить я
Буги-Даун, скулить я
Открыть, закрыть
Каждый день для вора, один день для владельца, о ...
Дэй обезьяна Ворку - ║ ║ Ворку -║║, бабуин пришел Дэй ЧОП-ам-о
Эбеги, пожалуйста, пожалуйста, не убивай меня.
Девушка просто dey vibe, ты можешь почувствовать вибрацию.
Почему ты хочешь убить мою атмосферу?
Если ты убьешь мой свет, я переключусь на генератор.
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
Wan wa mi ni gboro Wan wa
WAN wa mi

WAN wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
Я не люблю дуть в трубу.
Я не люблю, когда мне трубят.
Знаешь, скажи, что я не люблю дуть.
Открой, закрой
Буги, скули.