Тексты и переводы песен /

Hypocrite | 2019

People just dey do like say they no dey shit
People just dey do like say they no dey breathe o
People just dey do like say they get superpower
People just dey do like say they no dey weak o
Oh! Nobody wan dey sow where e no dey reap o
Everybody is a motherfucking hypocrite oh yeah yeah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh oh na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked but they so religious
Who dey calculate
E no dey show the figures
Who dey demonstrate wey dey run leave us
People too complain but dey fear to speak up
You don’t want to die but nothing to live for
Christian and corrupt no suppose be mixture
Real musulumi e no suppose dey thief jor
Real talk no be fight rara
Everybody get fault for inside matter
We dey talk human right
We no respect am
Who are we to crucify the homosexuals?
Most of una don dey involved from time
But no be anybody business who you wan climb
You dey form gentle man when we dey with you
But you go still go home beat your wife to stupor
People just dey do like say they no dey shit
People just dey do like say they no dey breathe o
People just dey do like say they get superpower
People just dey do like say they no dey weak o
Oh! Nobody wan dey sow where e no dey reap o
Everybody is a motherfucking hypocrite oh yeah yeah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh oh na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Pastor wey dey do like say e no be sinner
See the speck in your eye no dey point finger
What about the really greedy politician
Acting like he really care for the layman
And what about even you voters, wey dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men, later you complain you say you hate the government
And the fake prophet, some dey for convent
With under-aged boys, wey they make boyfriend
And you claim consent when you messing with a minor
Some say na devil box so no telly for their parlour
Ehn ehn, because she no be virgin you no meet am well
But the one wey tie scarf you no give am hell
Oh you say you no dey smoke you no dey drink liquor
But your heart e dey evil shey you see the picture
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say they get superpower
People just dey do like say dem no dey weak o
Oh! Nobody wan dey sow where e no dey reap o
Everybody is a motherfucking hypocrite oh yeah yeah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh oh na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Of course I know truth is bitter
Bitter gidi gan pass bitter leaf
What is the essence of debating
When we know the truth in our mind
Why you con dey do like say you no shit
Why you con dey do like say you no dey love o
We no fit be the same
Everybody is a mother fucking hypocrite oh

Перевод песни

Люди просто дей любят говорить, что они не дей дерьмо,
Люди просто дей любят говорить, что они не дей дышат, О
Люди просто дей любят говорить, что они получают сверхдержаву,
Люди просто дей любят говорить, что они не дей слабый, о
О, никто не хочет сеять дей там, где е не пожнет дей.
Все, черт возьми, лицемеры, О да, да!
Все, черт возьми, лицемеры, О, О, на!
Все, черт возьми, лицемеры, О,
Люди, просто дей, любят говорить: "на-на-Иисусе".
Люди такие нечестивые, но они такие религиозные,
Которые считают,
Что и не дей, показывают цифры,
Которые дей демонстрируют, что Уэй дей бежит, оставь нас.
Люди тоже жалуются, но дей боятся говорить,
Ты не хочешь умирать, но не хочешь жить ради
Христианина и разврата, нет, пусть будет смесь,
Настоящая мусулуми и нет, пусть дей-вор, Джор,
Реальный разговор, нет, сражайся с рарой.
Все виноваты во внутренней материи.
Мы, дей, говорим о правах
Человека, мы не уважаем друг друга.
Кто мы такие, чтобы распинать гомосексуалистов?
Большинство из una don dey вовлечены время от времени, но никто не дело, кто ты wan взобраться на тебя Dey форма нежный человек, когда мы dey с тобой, но ты все еще идешь домой, бить свою жену, чтобы одурманивать людей, просто dey делать, как говорят, что они не Dey дерьмо люди просто dey делают, как говорят, что они не Dey дышат О люди просто dey делают, как говорят, что они получают сверхдержаву люди просто dey делают, как говорят,
О, никто не хочет сеять дей там, где е не пожнет дей.
Все, черт возьми, лицемеры, О да, да!
Все, черт возьми, лицемеры, О, О, на!
Все, черт возьми, лицемеры.
Пастор Вей дей любит говорить: "не будь грешником,
Смотри на пятнышко в твоих глазах, не будь грешником".
Как насчет действительно жадного политика, который ведет себя так, будто он действительно заботится о мирянине, а как же даже вы, избиратели, Вей дей, ведете себя так, как будто вы видите, как два шутника перерабатывают одних и тех же коррумпированных мужчин, позже вы жалуетесь, вы говорите, что ненавидите правительство и фальшивого пророка, некоторые дей для монастыря с малолетними мальчиками, Вей они заводят бойфренда, и вы заявляете о своем согласии, когда связываетесь с несовершеннолетним?
Некоторые говорят, что на дьявольской коробке нет телика для их гостиной,
Эн-Эн, потому что она не девственница, ты не встречаешь, что ж,
Но тот, кого ты связываешь, шарф, который ты не даешь, ад.
О, ты говоришь, что ты не дей курить, ты не дей пить ликер, но твое сердце и дей зло Шей, ты видишь картину, люди просто дей делать, как говорят, дей не дей дерьмо, люди просто дей делать, как говорят, дей не дей дышать, О люди просто дей делать, как говорят, они получают сверхдержаву, люди просто дей делать, как говорят, дей не дей слабый, о
О, никто не хочет сеять дей там, где е не пожнет дей.
Все, черт возьми, лицемеры, О да, да!
Все, черт возьми, лицемеры, О, О, на!
Все чертовски лицемерны, о,
Конечно, я знаю, что правда горька.
Горький gidi GAN pass, горький лист.
В чем суть споров,
Когда мы знаем правду в своих мыслях?
Почему ты, кондей, любишь говорить, что тебе все равно?
Почему ты, кон-дей, любишь говорить, что ты не любишь, О,
Мы не подходим друг другу.
Все-мать чертова лицемерка.