Тексты и переводы песен /

Wetin We Gain | 2018

Bros if you no love am
Wetin you gain?
It’s Victor AD nah nah nah eh
Pray for grace my G
I say pray for grace o
Oluwa magbegbe mi
I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh
Lord as I dey grind, I dey hustle
Bless me with this money
Lord na your hand I dey
I say make you run am for me oh
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Lord you know wetin me and you don talk
Make e manifest oh baba
The street na by grace, no be who hustle pass dey carry first oh
Na your grace I take dey live
I no fit play attack and defence oh, at the same time
And I thank you Lord say even when I dey cast
You still give me the talent
The gift make I pass o
(Phone rings) Phone dey ring
Na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind money wey go make Dangote say
«Who be this black skin man wey dey worry am?»
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
This year I want to buy motor
This year I want to buy house
This year I dey pray make oluwa no pass me by
Cos I prace for grace my G
It’s not written that you will find or you seek
But you never find that which you do not seek
Omo this is the tip of the life
It’s not for the shallow man that we still dey grind eh
(Phone rings) Phone dey ring
Na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind money wey go make Dangote say
«Who be this black skin man wey dey worry am?»
Oluwa magbegbe mi
I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh (Wey no
work for me)
Lord as I dey grind, I dey hustle
Bless me with this money
Lord na your hand I dey
I say make you run am for me oh
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)

Перевод песни

Братаны, если ты не любишь,
Ты получаешь?
Это Виктор ад На-На-На-На-А,
Молитесь о благодати, моя Г
Я молюсь о благодати, о,
Улува магбегби Ми.
Я хочу все эти деньги,
Я не хочу делать тот же шаг, я беру в прошлом году, я не работаю на себя, ОУ.
Господи, как я дей молоть, я дей суетиться.
Благослови меня этими деньгами,
Господи, на твою руку, я дей.
Я говорю, заставлю тебя бежать, это для меня.
Если мы не зарабатываем деньги,
Мы получаем o? (Wetin мы получаем?)
Мой брат wetin мы получаем (Wetin мы получаем?)
Если мы не покупаем benz
Wetin мы получаем? (Wetin мы получаем?)
Мой брат Wetin мы получаем? (Wetin мы получаем?)
Если мы не получить контроль
Wetin мы получаем? (Wetin мы получаем?)
Мой брат wetin мы получаем? (Wetin мы получаем?)
Если мы не зарабатываем деньги
Wetin мы получаем o? (Wetin мы получаем?)
Мой брат wetin мы получаем (Wetin мы получаем?)
Господь, ты знаешь, что я и ты не разговариваем,
Заставь меня проявить себя, о, баба.
На улице по благодати, нет, кто толкает пройти дей нести первый ОУ
На Твою милость, я беру дей живым.
Я не подхожу, играю в атаку и оборону, о, в то же время.
И я благодарю Тебя, Господь, скажи, даже когда я бросаю
Тебя, ты все еще даешь мне талант,
Дар, который я передаю.
(Звонит телефон) звонит телефон дей.
На семью дей, позови, ОУ!
Если нет биллинга, то на что-то dey sup, о,
Так или иначе, Омо, деньги связаны, о
Олува, благослови меня, потому что я не подхожу уныло, ОУ.
Я так сильно давлю на мужскую фигуру,
Я говорю в долларах, я все еще хочу эту 10-ю фигуру,
Мне нужны добрые деньги, которые wey go заставляют Dangote говорить:
"кто этот чернокожий человек, которого Wey Dey волнует?»
Если мы не зарабатываем деньги,
Мы получаем o? (Wetin мы получаем?)
Мой брат wetin мы получаем (Wetin мы получаем?)
Если мы не покупаем benz
Wetin мы получаем? (Wetin мы получаем?)
Мой брат wetin мы получаем? (Wetin мы получаем?)
Если мы не получить контроль
Wetin мы получаем? (Wetin мы получаем?)
Мой брат wetin мы получаем? (Wetin мы получаем?)
Если мы не зарабатываем деньги
Wetin мы получаем o? (Wetin мы получаем?)
Мой брат wetin мы получаем (Wetin мы получаем?)
В этом году я хочу купить мотор.
В этом году я хочу купить дом.
В этом году я дей молюсь, чтобы улува не прошла мимо меня,
Потому что я готов к благодати Моей г
Не написано, что ты найдешь или ищешь,
Но ты никогда не найдешь того, чего не ищешь,
Омо, это конец жизни.
Это не для мелкого человека, которого мы до сих пор Dey grind eh (
телефон звонит) телефон Dey ring
На семью дей, позови, ОУ!
Если нет биллинга, то на что-то dey sup, о,
Так или иначе, Омо, деньги связаны, о
Олува, благослови меня, потому что я не подхожу уныло, ОУ.
Я так сильно давлю на мужскую фигуру,
Я говорю в долларах, я все еще хочу эту 10-ю фигуру,
Мне нужны добрые деньги, которые wey go заставляют Dangote говорить:
"кто этот чернокожий человек, которого Wey Dey волнует?»
Олува магбегби Ми.
Я хочу все эти деньги,
Я не хочу делать один и тот же шаг, я беру в прошлом году, Уэй, нет работы для меня, о (Уэй, нет
работай на меня!)