Тексты и переводы песен /

Whatagwan | 2018

ONE, TWO, THREE, FOUR, CHE
(No lele)
Ooo Nana na na na
(No lele)
Whatagwan, Skelewu
Conga Conga Conga
Money dey come, money dey go/
I no dey stress iwotago/
Back in the days mi economy, no do well o/
But see me now/
Aye my ginger nwantinti/
Look at my swagger nwantinti/
I get the money nwantinti/
Girls them dey do me nwantinti/
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Secure the bag o nwantinti/
Now everything is kosher/
We living la vida loca
(Chrous)
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY TELL ME NA
Wetin the dealio/
I get card whey swipe one billion/
Whatagwan today we killing am/
I be the one Igwe dey bless me o oh-eh/
Sugar, sugar nwantinti/
The money land o nwantinti/
Take it commando nwantinti/
Girls them dey do me nwantinti/
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Secure the bag o nwantinti/
Now everything is kosher/
We living la vida loca
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY TELL ME NA
Everything nwantinti/
O baby girl nwantinti/
All of my guys we do one thing/
We turn up the club oya nwantinti/
Oya nwantinti/
Dem dey Rush us nwanti/
I look fine, I look posh/
All the girls like fine boys like us/
Baby girl o nwantinti/
We turn up the club it’s nwantinti
I look fine, I look posh/
All the girls like fine boys like us
Tell me na
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY TELL ME NA
Wetin the dealio/
I get card whey swipe one billion/
Whatagwan today we killing am/
I be the one Igwe dey bless me o oh-eh/
We killing am/
I get card whey swipe one billion/
Whatagwan today we killing am/
I be the one Igwe dey bless me o/
Aye my ginger nwantinti/
Look at my swagger nwantinti/
I get the money nwantinti/
Girls them dey do me nwantinti/
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Secure the bag o nwantinti/
Now everything is kosher/
We living la vida loca
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY TELL ME NA

Перевод песни

Раз, два, три, четыре, че (
нет Леле)
ООО "Нана НА НА НА
на" (нет Леле)
Whatagwan, Skelewu
Conga Conga Conga
Деньги Dey come, деньги Dey go/
Я не дей стресс, ивотаго /
Назад, в те дни, когда я экономлю, я не делаю ничего хорошего.
Но увидимся сейчас!
Да, мой имбирь nwantinti/
Взгляни на мой swagger nwantinti /
Я получаю деньги nwantinti /
Girls them dey do me nwantinti /
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Закрепите сумку o nwantinti/
Теперь все кошерно /
Мы живем в La vida loca
(Chrous)
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY скажи мне на
Wetin The dealio /
I get card whey размах один миллиард /
Whatagwan today we killing am/
I be the one Igwe dey благослови меня о-о-о! /
Сахар, сахар, nwantinti /
The money land o nwantinti/
Прими это, коммандос, nwantinti /
Girls them dey do me nwantinti /
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Закрепите сумку o nwantinti/
Теперь все кошерно /
Мы живем в La vida loca
WHATAGWAN-GWAN,
WHATAGWAN-GWAN
WETIN, GWAN-GWAN
OYE, детка, скажи мне
Все, что nwantinti/
О, малышка, nwantinti /
Все мои парни, мы делаем одну вещь /
Мы поднимаем клуб Оя nwantinti /
Оя nwantinti/
Dem dey Rush us nwanti /
Я выгляжу прекрасно, я выгляжу шикарно,
Все девчонки любят хороших парней, как мы.
Малышка о нвантинти /
Мы поднимаем клуб, это nwantinti.
Я выгляжу прекрасно, я выгляжу шикарно /
Всем девочкам нравятся прекрасные парни вроде нас.
Скажи мне на
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY скажи мне на
Wetin The dealio /
I get card whey размах один миллиард /
Whatagwan today we killing am/
I be the one Igwe dey благослови меня о-оу /
Мы убиваем ...
Я получаю карту whey красть один миллиард /
Whatagwan сегодня мы убиваем am /
I be the one Igwe dey благослови меня o /
Aye мой имбирь nwantinti/
Взгляни на мой swagger nwantinti /
Я получаю деньги nwantinti /
Girls them dey do me nwantinti /
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Закрепите сумку o nwantinti/
Теперь все кошерно /
Мы живем в La vida loca
WHATAGWAN-GWAN,
WHATAGWAN-GWAN
WETIN, GWAN-GWAN
OYE, ДЕТКА, СКАЖИ МНЕ НА