Тексты и переводы песен /

Pray | 2017

I go thank I go praise
When I seek, I go down I go pray
Don’t trust nobody
Don’t trust no friend my paddy
This life wey you see so
Wetin you see no be wetin me I see so
Eh everybody gat a life
Everybody get him choice
Everybody get him lines e yeah
Everyday me I pray
Make my music start to take over the place
Make my music dominate
Make my music penetrate
Make the people celebrate me
For your front you be high grade
For your back dem go stab dem go downgrade you
No dey let the people direct you
If your blessings na from God e go locate you
If dem say you no go fit
Tell dem say you no dey settle for defeat (oh yeah)
If dem say you no go reach
Tell dem say the God wey you dey serve no dey sleep (lie lie)
If dem say you no go fit oh
Tell dem say you no dey settle for defeat
If dem say you no go reach
Tell dem say the God wey you dey serve no dey sleep
One day hustle go pay
Tell dem say hustle go pay
As you dey hustle make you still dey pray
Say na papa God dey show the way oh
One day hustle go pay
I tell dem say hustle go pay
As you dey hustle make you still dey pray
Say na papa God dey show the way oh
As you see me so yeah
No be me sabi, you sef no sabi pass me
You been promise say you go rise me
But you see me I dey fall you no dey advice me (why you lie 2x)
So tell me what’s this life like?
If you no dey connect who go be my WiFi?
When I try tell me who go give me high five?
When I dey for trouble tell me who go give me lifelines? (who go do?)
Somethings about this life (oh uh)
That we gat to think we gat to realize
Somethings about reality say everything you see for this life e na vanity (e na
vanity)
Somethings about this life
That we gat to think we gat to realize
Somethings about reality say helping a brother na the way to eternity
One day hustle go pay (e go pay 2x)
Tell dem say hustle go pay (make you tell dem say)
As you dey hustle make you still dey pray (eh)
Say na papa God dey show the way oh
One day hustle go pay (e go pay 2x)
I tell dem say hustle go pay (me I tell dem say)
As you dey hustle make you still dey pray (eh)
Say na papa God dey show the way eh
As you see me so yeah, no be me sabi you sef no sabi pass me
Don’t trust nobody, don’t trust no friend my paddy
Oh GMG Music
Stormexy
You already know say

Перевод песни

Я иду, благодарю, я иду, восхваляю,
Когда ищу, я иду, я иду, молюсь,
Никому не верь, никому
Не верь, ни другу, моему Падди.
Это жизнь, которую ты так видишь.
Намочи, ты видишь, не намочи меня, я вижу так.
Эй, все, живите!
Каждый получает его выбор,
Каждый получает его линии, да.
Каждый день я молюсь,
Чтобы моя музыка начала захватывать это место,
Чтобы моя музыка доминировала,
Чтобы моя музыка проникла,
Чтобы люди праздновали меня
На твоем фронте, ты был бы высокоуровневым
Для твоей спины, иди, ударяй, давай опустим тебя,
Не дай людям управлять тобой.
Если твои благословения от Бога, иди найди тебя.
Если дем скажет, что ты не подходишь.
Скажи Дему, скажи, что ты не дей, соглашайся на поражение (О да!)
Если dem говорит, что ты не достигнешь цели.
Скажи Дему, скажи Богу, что ты, дей, не служишь дей сну (ложь, ложь).
Если дем скажет, что ты не подходишь.
Скажи Дему, скажи, что ты не дей, соглашайся на поражение.
Если dem говорит, что ты не достигнешь цели.
Скажи Дему, скажи Богу, что ты, дей, не будешь спать.
Один день, суета, давай заплатим.
Скажи дем, скажи, что хастл, иди, заплати,
Как ты, дей, хастл, заставь тебя все еще дей, молись,
Скажи: "на, папа, Боже, дей, покажи путь, о!"
Один день, суета, давай заплатим.
Я говорю dem сказать, что hustle go платить,
Как ты Dey hustle заставить тебя по-прежнему dey молюсь,
Скажи на Папа Бог dey показать путь, о,
Как ты видишь меня, так что да
Нет, будь мной, саби, ты не передашь мне саби.
Ты обещала, что пойдешь, поднимешь меня,
Но ты увидишь меня, я упаду, ты не даешь мне советов (почему ты лжешь 2 раза)
Так скажи мне, на что похожа эта жизнь?
Если у тебя нет Dey connect, кто станет моим WiFi?
Когда я попытаюсь сказать, кто даст мне пять?
Когда у меня будут неприятности, скажи мне, кто даст мне спасательные линии? (кто пойдет?)
Что-то в этой жизни (о-о-о)
, что мы должны думать, что мы должны понять,
Что-то в реальности, скажи все, что ты видишь для этой жизни, и тщеславие (и
тщеславие).
Что-то в этой жизни,
Что мы должны думать, что мы должны понимать,
Что-то в реальности говорит о помощи брату на пути к вечности.
В один прекрасный день hustle go pay (e go pay 2x)
Скажи dem, скажи hustle go pay (заставь тебя сказать dem say)
Пока ты Dey hustle заставляешь тебя по-прежнему молиться dey (eh)
Скажи na papa God dey, покажи путь ОУ
В один прекрасный день hustle go pay (e go pay 2x)
Я говорю дем, скажи, суетись, иди заплати (мне, я говорю дем, скажи), как ты, дей, суетись, заставь тебя все еще молиться дей (Эй), скажи на, папа, Боже, дей, покажи путь, Эй, как ты меня видишь, так что да, не будь мной, саби, ты не саби, не доверяй никому, не верь никому, не верь ни другу, мой Пэдди.
О, музыка GMG
Stormexy!
Ты уже знаешь, скажи ...