Тексты и переводы песен /

Blessing | 2017

What is a blessing
A blessing is a woman who owns a restaurant in the ndikoka local government of
anambra state,
Who is highly favoured by God and sometimes a blessing unto others.
Be a blessing.
But the question is, are you a blessing or are you a complete unadulterated
waste
Iyo Iyo ah Iyo 4X
My sister look at me o
Blessing dey follow me o
Anywhere I go o
Blessing dey follow me o
E dey do me like film o
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
Anything I touch
Akanchawa chawa 2X
Any music dem like
make dem sour sour 2X
The God wey I serve o
Too much power power 2X
He put me ontop the
Highest tower tower 2X
My brother can’t you see say
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
If no be for God tell me where I for dey o

Перевод песни

Что такое благословение,
Благословение-это женщина, которая владеет рестораном в местном правительстве
ндикока штата Анамбра,
Которая очень благоволит Богом, а иногда благословляет других.
Будь благословением.
Но вопрос в том, благословляешь ли ты себя, или ты совершенно неискренняя
растрата?
Iyo Iyo ah Iyo 4X
Моя сестра, посмотри на меня, о
Благословение, дей, следуй за мной.
Куда бы я ни пошел.
Благословение, дей, следуй за мной, о!
И дей, сделай меня, как фильм, о
Благословение, дей, следуй за мной, о
Iyokokokoko Ko
Благословение dey следуй за мной, о
Все, к чему я прикасаюсь.
Akanchawa chawa 2X
Любая музыка dem, как
сделать dem кисло кисло 2x
Бог, которому я служу, о ...
Слишком много власти, власти 2 раза.
Он поставил меня на самую
Высокую башню.
Мой брат, разве ты не видишь, скажи:
"благословение, дей, следуй за мной, о!"
Iyokokokoko Ko
Благословение дей, следуй за мной, о
Iyokokokoko Ko
Благословение дей, следуй за мной, о
Если нет Бога, скажи мне, где я, дей, о ...