Тексты и переводы песен /

Biko! | 2016

Yeh, ehn ehn
Tkt Obo, baddest, ehn ehn
Oh na na na
Yeh, ehn ehn
Hold Your bae
Yeh, ehn ehn
O-o-o-omo you fresh likah dat, «likah dat»
Baby girl you do your breast likah dat, «likah dat»
Your baka big likah dat, «ah»
Ama sing it again, ama sing it again
This bobo you bad likah dat, «baddest»
Everyday you doing breast likah dat, «wah yah say»
O boy you fresh likah dat, baby girl
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Come on now
Egbo na, ta lo lomo
Before dem start to call me gbomo, gbomo
Cos me I don ready to dey lomo, lomo
Everybody is happy and is on and on
Baby girl you can come along
We can take pix, we can go to london
I can take you round, we can reach hongkong
Tell your local dj, he should put the song on
I gat alot of girls in Zimbabwe
I get plenty ghele for arawe
If you see wetin I see for Malawi
If you know wetin I do for Malawi, oh na na
But for you I go change all my bad ways
Forget all the girls whe dey whine waist
Na your matter I dey put for my mind eh
Na the baka I dey see for my eye eh
O-o-o-omo you fresh likah dat, «likah dat»
Baby girl you do your breast likah dat, «likah dat»
Your baka big likah dat, «ah»
Ama sing it again, ama sing it again
This bobo you bad likah dat, «baddest»
Everyday you doing breast likah dat, «wah yah say»
O boy you fresh likah dat, baby girl
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Touch my waist make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Come on now
Bobo I see you’ve been watching my tingo
I know na me dey make you dey sing oh
I can tell you like what you seek for
Good boy whe dey like play with big toys
Mummy, daddy
This kind boy go turn good girl rihanna
I know you just dey play me wayo
But tell me say emi omo agoro
Uhn uhn uhn yeah, I know you don dey pull long time eh
No con dey fear cos I gat a boobey
Oh na na, oh no no
Even your boo gat a boobey
Rough boy whe dey like play with big toys
Dakun dakun rora gun mi o
Omo you fresh likah dat, «likah dat»
Baby girl you do your breast likah dat, «likah dat»
Your baka big likah dat, «likah dat»
Ama sing it again, ama sing it again, «sing it again»
This bobo you bad likah dat, «baddest»
Everyday you doing breast likah dat, «wah yah say»
O boy you fresh likah dat, baby girl
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o, «na now I dey do you so»
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o, «na now I dey do you so»
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o

Перевод песни

Да, ehn ehn
TKT Obo, baddest, ehn ehn.
О, НА-НА-НА-
Е, эн-эн.
Держи свой Бэй!
Да, ehn ehn
O-o-o-o-omo ты свежая Лика дат, " Лика дат»
Малышка, ты делаешь свою грудь, Лика дат,»Лика дат".
Твой бака Биг Лика дат,» ах "
Ама, спой снова, Ама, спой снова.
Это Бобо, ты плохой Лика дат,»самый плохой".
Каждый день ты делаешь грудь, как Лика дат, " уа-йа-скажи».
О, Парень, ты свежий Лика дат, малышка.
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun RORA gun mi o
E получить, как e just dey do me Dey go o
Бико, Бико, хол, твое тело, О,
Все, что ты скажешь, детка, я пойду.
Давидо, Бико хол, твое тело О-О-
Е, давай, просто дай мне уйти.
На моей талии, заставь тебя взять полный контроль.
Biko biko baby rora redi o
Ну же!
Эгбо на, та Ло ЛОМО,
Прежде чем dem начать называть меня гбомо, гбомо,
Потому что я не готов к dey ЛОМО, ЛОМО.
Все счастливы и продолжают жить.
Малышка, ты можешь пойти со
Мной, мы можем взять Пикс, мы можем поехать в Лондон.
Я могу взять тебя с собой, мы можем добраться до Гонконга,
Скажи своему местному ди-джею, что он должен поставить песню.
Я много девушек в Зимбабве,
Я получаю много геле для Араве.
Если ты видишь ветина, я вижу Малави.
Если ты знаешь, что я делаю для Малави, о, НА-НА, но для тебя я иду, меняю все свои плохие пути, забываю всех девушек, которые плачут по твоей талии, я Дей-на-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-О, ты, свежая Лика, Лика-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА-НА!
Малышка, ты делаешь свою грудь, Лика дат,»Лика дат".
Твой бака Биг Лика дат,» ах "
Ама, спой снова, Ама, спой снова.
Это Бобо, ты плохой Лика дат,»самый плохой".
Каждый день ты делаешь грудь, как Лика дат, " уа-йа-скажи».
О, Парень, ты свежий Лика дат, малышка.
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun RORA gun mi o
E получить, как e just dey do me Dey go o
Бико, Бико, хол, твое тело, О,
Все, что ты скажешь, детка, я пойду.
Давидо, Бико хол, твое тело О-О-
Е, давай, просто дай мне уйти.
Прикоснись к моей талии, заставь тебя взять полный контроль.
Biko biko baby rora redi o
Ну же!
Бобо, я вижу, ты смотришь на моего Тинго.
Я знаю, что на меня, дей, ты заставляешь меня петь.
Я могу сказать тебе то, что ты ищешь.
Хороший мальчик, где дей, как играть с большими игрушками,
Мамочка, папочка,
Этот добрый мальчик, чтобы стать хорошей девочкой Рианна.
Я знаю, ты просто играешь со мной,
Но скажи мне: "Эми, Омо,
Агоро, Ухн, ухн, да, я знаю, что ты, Дон дей, тянешь долгое время,
Не бойся, потому что я Буби.
О, НА-НА, о, Нет, нет.
Даже твой бу-Гат-
Буби, грубый парень, который любит играть с большими игрушками,
Dakun dakun RORA gun mi o.
Омо, ты свежая Лика дат,»Лика дат".
Малышка, ты делаешь свою грудь, Лика дат,»Лика дат".
Твоя Бека Биг Лика дат,»Лика дат".
Ама, спой ее снова, Ама, спой ее снова,»спой ее снова".
Это Бобо, ты плохой Лика дат,»самый плохой".
Каждый день ты делаешь грудь, как Лика дат, " уа-йа-скажи».
О, Парень, ты свежий Лика дат, малышка.
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun RORA gun mi o
E получить, как только dey do me dey go o, " на, Теперь я dey do you so»
Бико, Бико, хол, твое тело, О,
Все, что ты скажешь, детка, я пойду.
Давидо, Бико хол, твое тело О-О-
Е, давай, просто дай мне уйти.
На моей талии, заставь тебя взять полный контроль.
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun RORA gun mi o
E получить, как только dey do me dey go o, " на, Теперь я dey do you so»
Бико, Бико, хол, твое тело, О,
Все, что ты скажешь, детка, я пойду.
Давидо, Бико хол, твое тело О-О-
Е, давай, просто дай мне уйти.
На моей талии, заставь тебя взять полный контроль.
Biko biko baby rora redi o